Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
BLORD has started selling iPhone XR converted to iPhone 18 Pro 😭💔
627,578 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

With the way this guy dey move with this him fake iPhone 17 ,now 18 He might also be a fake billionaire

Blord will do anything for money this Igbo guy 😂

Verydarkman after watching this BLORD advert 😂😭

This guy will be the end of you guys 😭😂

Omo I suppose buy this time around. If VDM don start him Own sales 120k I go buy 😂😂😂

Oya just watch how VDM and he's $enselEss Ratels to come out and condemn it or find a way to ruin he's business 😂😂😆😆

E be like say VDM go soon send BLORD go back to j@il again😂

What i dont understand is cant he be charged to coyrt for selling counterfeit? Or is the law silent on things like this?

Una sure say this guy na billionaire ?? Cos nothing wey him no dey hawk.

Very stupid boy abi man. Igbos should caution him Very well. He's misrepresenting the Igbo man business

Them first make iPhone 17pro useless now na 18pro them want start with again

If no be bad country and fake life why person go Dey advertise this kind thing and people that want to impress will go get it too

Why don’t you sell the real iPhone 18 while this ?

Vdm right now?

You Dey give Igbo tribe bad impression

Them suppose arrest this guy to be honest..

Where VDM deh, ah wan make he talk on this matter

This guy should be arrested and prosecuted by @Apple honestly.

Na people wey dey fall under pressure dey use this kind of gadget, Where's the dynamic and please the price is too much and when will you do giveaway for it I need one 😩

Why iPhone XR tho You no see 14 or 15 take do am

@Samizzytemi I don tire for this country 🤣🤣

He should rest na which kind fake life be this

I just weak fake life everywhere 😂

He don start again

bro tf 😭

Las Las iphone zombies go get sense I trust my ultras u no fit try

lol crazy stuff

This guy no won learn Abi lol 😂

Sometimes When I see Blords Business Move,I ask who is His Mentor or Role Model ???? Guy thinks thinks smarter honestly.....

I sha know say vdm don do video waiting for right time to post am

In a sane country, you really shouldn't be doing this as a businessman.

vdm is coming for him 😏

You fit fold am?

He no go better for them, china don cast una imagine sey them sey buy screen guard 200/300 naira from china and una dey sell am 1500/2k.

This guy no dey disappoint

