Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨BNXN, ASAKE “EJA MEJA” — OUT NOW Hows it Sounding ??
Комментарии: 32

Bnxn dey easily body big artist for song. The werey just good scatter

What this song means to me? There is no nobility in poverty so I choose to be rich everyday for the rest of my life...✨

Omo asake I no know wetin to talk again God! 😔😔❤️❤️ your voice Chaii omo I won cry 😭

@7elderz “they say money nah vanity so I carry the vanity spend ham on vanity”😮💨😮💨😮💨😮💨

Asake useless gan 😭😭🤥e just calm down spoil d song 😭😭🤥

See the way bnxn buju ate Asake for the whole jam 😂😂

“Dem say money na vanity so I carry the vanity spend am on top vanity”

Normal mid joor Nothing special. Asake needs to start doing short verses in English, those are he’s hardest… listen to great guy, sunshine, stubborn, any verse with English will always sound like the same. 4/10 from a music critic and A&R like me

I Dey feel the Aura in this music and I wan cry 😭

Them say money na vanity so I carry the Vanity spend am on vanity, yes oo 🤭😂😂🔥🔥❤️🥂… Both of them no gree for each other.. lol 🫂

Asake is whoever think he is man is goated ,Nice collab BNXN also did well on this looking forward to more of this 🐐

Asake too good abeg , make una give 2 years more he go surpass wizkid

Join the ratings here ⭐️⭐️⭐️

“If it wasn’t for my performance, tell me, what do I do? This very feeling is recommended. And I know this. Anytime I roll weed, some look at me like a novice. They don’t know I know things.” 🔥 BNXN’s lyrics are too hard. The guy can really write. 🤯🔥

Them say money na vanity so I carry the vanity spend am on vanity!!! That particular line Dey burst my brain🔥😤

Buju is fuvkin underrated!!! Man is too wavy

Asake dey form Wizkid for BNXN 😭😭😭

“Versatile artiste” sound the same all the time ,look how the way he spoil buju run

Alhamdulillah i’m a special case, mo sa n pawo mi o by his special grace 🙏🏾

Asake too get lamba😂

Buju voice Naa top notch every min

Accha

This song go too sharppp for late night drive !

i don’t think asake has ever missed fr man’s the goat

Now that the wait is over,between rema's verse and asake's verse on bnxn collab,who deliver the best verse? Because I know you people are hypocrite and defend nonsense

So na wetin BNXN dey whisper for Mr Money ear be this for that party 😭

Real catchy! This duo need an EP… Olohun seh!

Asake don unlock music, I fear for Burna Boy 😭

Guy!! These two!!!!!!!! Best in the game

Two of my faves on one song?🤸🏾♀️

Dem say money na vanity so I carry my vanity spend am on vanity @asakemusik that line go far gan🔥🙌🏼

They say money na vanity,so I Carry the vanity spend am on vanity. Asake mapamina




