Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

🚨BNXN, ASAKE “EJA MEJA” — OUT NOW Hows it Sounding ??

605,005 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Sammy
Sammyvor 1 Monat

Bnxn dey easily body big artist for song. The werey just good scatter

Profilbild von Rumplesstilkin 75
Rumplesstilkin 75vor 1 Monat

What this song means to me? There is no nobility in poverty so I choose to be rich everyday for the rest of my life...✨

Profilbild von philistene
philistenevor 1 Monat

Omo asake I no know wetin to talk again God! 😔😔❤️❤️ your voice Chaii omo I won cry 😭

Profilbild von Dragon 🐉
Dragon 🐉vor 1 Monat

@7elderz “they say money nah vanity so I carry the vanity spend ham on vanity”😮‍💨😮‍💨😮‍💨😮‍💨

Profilbild von SWAGUU out September 18
SWAGUU out September 18vor 1 Monat

Asake useless gan 😭😭🤥e just calm down spoil d song 😭😭🤥

Profilbild von Christian 🇧🇪
Christian 🇧🇪vor 1 Monat

See the way bnxn buju ate Asake for the whole jam 😂😂

Profilbild von !
!vor 1 Monat

“Dem say money na vanity so I carry the vanity spend am on top vanity”

Profilbild von active prisca
active priscavor 1 Monat

Normal mid joor Nothing special. Asake needs to start doing short verses in English, those are he’s hardest… listen to great guy, sunshine, stubborn, any verse with English will always sound like the same. 4/10 from a music critic and A&R like me

Profilbild von D.C🪖❤️
D.C🪖❤️vor 1 Monat

I Dey feel the Aura in this music and I wan cry 😭

Profilbild von Oba For A Reason
Oba For A Reasonvor 1 Monat

Them say money na vanity so I carry the Vanity spend am on vanity, yes oo 🤭😂😂🔥🔥❤️🥂… Both of them no gree for each other.. lol 🫂

Profilbild von Murphydpaintboy
Murphydpaintboyvor 1 Monat

Asake is whoever think he is man is goated ,Nice collab BNXN also did well on this looking forward to more of this 🐐

Profilbild von TJ
TJvor 1 Monat

Asake too good abeg , make una give 2 years more he go surpass wizkid

Profilbild von HYPETRIBE
HYPETRIBEvor 1 Monat

Join the ratings here ⭐️⭐️⭐️

Profilbild von FLOURISH
FLOURISHvor 1 Monat

“If it wasn’t for my performance, tell me, what do I do? This very feeling is recommended. And I know this. Anytime I roll weed, some look at me like a novice. They don’t know I know things.” 🔥 BNXN’s lyrics are too hard. The guy can really write. 🤯🔥

Profilbild von Olazee
Olazeevor 1 Monat

Them say money na vanity so I carry the vanity spend am on vanity!!! That particular line Dey burst my brain🔥😤

Profilbild von Ajagun 🦁
Ajagun 🦁vor 1 Monat

Buju is fuvkin underrated!!! Man is too wavy

Profilbild von BigRay
BigRayvor 1 Monat

Asake dey form Wizkid for BNXN 😭😭😭

Profilbild von OLashile fujiana🦀🦍🦅
OLashile fujiana🦀🦍🦅vor 1 Monat

“Versatile artiste” sound the same all the time ,look how the way he spoil buju run

Profilbild von 🎖️Dr. 𝔸𝕣𝕚𝕤𝕥𝕖𝕒𝕤 𝔽𝕣𝕖𝕖𝕞𝕒𝕟🎖️ 🖤🏹
🎖️Dr. 𝔸𝕣𝕚𝕤𝕥𝕖𝕒𝕤 𝔽𝕣𝕖𝕖𝕞𝕒𝕟🎖️ 🖤🏹vor 1 Monat

Alhamdulillah i’m a special case, mo sa n pawo mi o by his special grace 🙏🏾

Profilbild von $ir $warx
$ir $warxvor 1 Monat

Asake too get lamba😂

Profilbild von Oskido
Oskidovor 1 Monat

Buju voice Naa top notch every min

Profilbild von kanishka
kanishkavor 1 Monat

Accha

Profilbild von I.B
I.Bvor 1 Monat

This song go too sharppp for late night drive !

Profilbild von Cz
Czvor 1 Monat

i don’t think asake has ever missed fr man’s the goat

Profilbild von Daniel Eminent
Daniel Eminentvor 1 Monat

Now that the wait is over,between rema's verse and asake's verse on bnxn collab,who deliver the best verse? Because I know you people are hypocrite and defend nonsense

Profilbild von BABY KE$$ 🪩
BABY KE$$ 🪩vor 1 Monat

So na wetin BNXN dey whisper for Mr Money ear be this for that party 😭

Profilbild von Abdul
Abdulvor 1 Monat

Real catchy! This duo need an EP… Olohun seh!

Profilbild von Punter Poppy
Punter Poppyvor 1 Monat

Asake don unlock music, I fear for Burna Boy 😭

Profilbild von óluwanishola
óluwanisholavor 1 Monat

Guy!! These two!!!!!!!! Best in the game

Profilbild von lilian💕
lilian💕vor 1 Monat

Two of my faves on one song?🤸🏾‍♀️

Profilbild von 👑
👑vor 1 Monat

Dem say money na vanity so I carry my vanity spend am on vanity @asakemusik that line go far gan🔥🙌🏼

Profilbild von Olax interior tiles
Olax interior tilesvor 1 Monat

They say money na vanity,so I Carry the vanity spend am on vanity. Asake mapamina

Ähnliche Videos