Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
BNXN X Wizkid combo de always madddd
38,750 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

E pain me say them no drop am for dsps Abi wiz think say na the days of zombie wey you go leak song we go rush download am e go sync automatically for music player

E pain me 🥲

🎮 Get Ready for Adrenaline-Packed Action in #NeckBreak! 🎮 👉 Nintendo: 👉 Xbox: Are you prepared to break necks, beat high scores, and dive into thrilling gameplay like never before? With NeckBreakenow available on Nintendo and Xbox, there’s no better time to unleash your gaming skills!💥 🔗Neckbreak | 1-Minute Review by Omnivert Gamer! #NeckBreake #Nintendo #Xbox #GamingCommunity

E pain me say they no release this jam

Omo na so e pain me too , better jam

Na this last time person go compare Wizkid to any other artist I swear 🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬

See how song just cool and demure bruh 😎, music no be noise abeg

Music no be noise bro 😂

@wizkidayo @BNXN God go actually judge una if you no drop this, this na pure wickedness oo

Damn 🥹

As buju just came on Goshhhhhj 🤧🤧🤧
