ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Bobby has started selling corn๐๐๐คฃ
34,623 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
31 ๆก่ฏ่ฎบ

All of us don dey follow Madam president instructions ๐

People way dey sell corn dey cash out this period

Have a bite of City Boy Akara, you will like it.

No time ๐๐

Jump on the trend while it's last. Na the real olodo uprising be this.

First Lady formenting executive trouble ๐ Nigerians with cruise na 6 & 9. Turn 6 upside down u go see 9. Turn 9 downside, u go see 6.

Haha. He even had a billboard created with a business name and workers. Doing marketing too? Nothing wey you no go see for Nigeria ๐ Luxury corns!!!

@Apremunit ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nigerians way of responding to rubbish statement is funny. It will show how st*pid that statement looks

Money dey this business ohh

Wetin be luxury corn๐ญ๐

Yes ooo

What do you expect from a CORNtry like dis ?

Nigeria is the happiest country on earth aswear

I wan buy corn yesterday Dem tell me 1500 for one.

finally now we have luxury corn ๐ฝ ๐ฝ

Am waiting for my money ๐ด to drop

๐คฃ๐๐๐ Blood of God ๐คฃ Bobby wahala

Nah the real olodo uprising thing be thisโฆ. Just that Ycee no suppose mention peller alone, normally peller no Dey jump on things like this

Presidential corn ๐๐๐๐

Who be that hot slim girl naw.. na melanin oo

Idolo uprising

@folaranmiDami No business wey this guy never do

Who knew corn will blow like this

Yes ooh

Omo anything na trend now

Ten orders from Ghana๐คฃ

I was patiently waiting for his own response ๐๐๐น

Luxury corn ๐๐

Guys please repost๐

๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Fun started๐๐๐ฅ Ghilli Gubeer ๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Kingsley
198,345 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
