Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bobby has started selling corn😂😂🤣
34,623 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

All of us don dey follow Madam president instructions 😂

People way dey sell corn dey cash out this period

Have a bite of City Boy Akara, you will like it.

No time 😂😂

Jump on the trend while it's last. Na the real olodo uprising be this.

First Lady formenting executive trouble 😂 Nigerians with cruise na 6 & 9. Turn 6 upside down u go see 9. Turn 9 downside, u go see 6.

Haha. He even had a billboard created with a business name and workers. Doing marketing too? Nothing wey you no go see for Nigeria 😂 Luxury corns!!!

@Apremunit 🤣🤣🤣🤣

Nigerians way of responding to rubbish statement is funny. It will show how st*pid that statement looks

Money dey this business ohh

Wetin be luxury corn😭😂

Yes ooo

What do you expect from a CORNtry like dis ?

Nigeria is the happiest country on earth aswear

I wan buy corn yesterday Dem tell me 1500 for one.

finally now we have luxury corn 🌽 🌽

Am waiting for my money 💴 to drop

🤣😂😂😂 Blood of God 🤣 Bobby wahala

Nah the real olodo uprising thing be this…. Just that Ycee no suppose mention peller alone, normally peller no Dey jump on things like this

Presidential corn 😂😂😂😂

Who be that hot slim girl naw.. na melanin oo

Idolo uprising

@folaranmiDami No business wey this guy never do

Who knew corn will blow like this

Yes ooh

Omo anything na trend now

Ten orders from Ghana🤣

I was patiently waiting for his own response 😂😂😹

Luxury corn 😂😂

Guys please repost🙏

😆😆
