正在加载视频...

视频加载失败

Body dey pepper me 😭

44,038 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Saint Vincent 的头像
Saint Vincent2 个月前

This is pure rage baiting cause what is this?

𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎ 的头像
𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎2 个月前

Purely content😹

Mr Àjé 的头像
Mr Àjé2 个月前

Make anybody no try this kain rough play with me o 😭

B.I.G 的头像
B.I.G2 个月前

You see say them put camera 😂 na views them dey find

Humble_Blue 的头像
Humble_Blue2 个月前

E be like say many body them Dey peel sef

Apex world 的头像
Apex world2 个月前

If this one later marry, Omo her husband go see shege 🤣

Microsoft 的头像
Microsoft2 个月前

She for cut her hand join

Abass Ibn Salman 的头像
Abass Ibn Salman2 个月前

If my wife tries this nonsense with me Sope o ti loooo

Samuel Milito 🖤💎👑 的头像
Samuel Milito 🖤💎👑2 个月前

This girl Dey mad?? Arrest am Abeg she’s stupid 😡😡😡 Nah small thing Dey make me vex especially when nah wasting of food

Razak Qoyyum 的头像
Razak Qoyyum2 个月前

House material don vex enter kitchen

Bliz_Ohio 的头像
Bliz_Ohio2 个月前

No need even peel am, wetin u for just boil and chop laidat 😂

Ololade🌚 的头像
Ololade🌚2 个月前

You dey believe her

OLAMIPOSI 💫💎 的头像
OLAMIPOSI 💫💎2 个月前

Abi God wan punish this one nhi

Richard purry 的头像
Richard purry2 个月前

lol

Zico M 的头像
Zico M2 个月前

Dj cuppy

I retweet vacancies and japa tips 的头像
I retweet vacancies and japa tips2 个月前

Haaa 😂

M4K£ !T M4K€ S3NS€ 的头像
M4K£ !T M4K€ S3NS€2 个月前

Arrest this person before I vex na

Ikuku🇳🇬🇨🇦 的头像
Ikuku🇳🇬🇨🇦2 个月前

I’m pained 😩

PΠ¥S%MON£¥💦👋💯 的头像
PΠ¥S%MON£¥💦👋💯2 个月前

She for kuku no fry anything

SLY OMO LAMBO👑 🇳🇬 的头像
SLY OMO LAMBO👑 🇳🇬2 个月前

😩😩😩

Nicky_Oshaa🇵🇹🇵🇹 的头像
Nicky_Oshaa🇵🇹🇵🇹2 个月前

@horpee_light023 omo see this omo apa ,😂

Zicco Neihro 的头像
Zicco Neihro2 个月前

E no pass their gender

feyisayo 的头像
feyisayo2 个月前

Rada rada

Kez 的头像
Kez2 个月前

No let my mama see this one oo, she fit give your upper cut.

Don 的头像
Don2 个月前

this person na waster

Substance Modeling & Casting Agency 的头像
Substance Modeling & Casting Agency2 个月前

It better be for content 😭

princewill 的头像
princewill2 个月前

content go end of people one day

pelumi dayo 的头像
pelumi dayo2 个月前

Who is this one wasting potatoes

DEX👑 🇳🇬🇨🇦 的头像
DEX👑 🇳🇬🇨🇦2 个月前

No wahala

thankgod90 的头像
thankgod902 个月前

Which madness be this 😩😩😩

ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️ 的头像
ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️2 个月前

Ahhhh

ISHOLA EMMANUEL 的头像
ISHOLA EMMANUEL2 个月前

If you don’t cut your potatoes like this i can’t rate you

Yomisola 的头像
Yomisola2 个月前

Is she Crazy?

David Falade💎 的头像
David Falade💎2 个月前

Abi werey le leyi ni😄

Emma 的头像
Emma2 个月前

Oh I guess she eats the peels and throws the other part away

相关视频