Loading video...
Video Failed to Load
Body is what?
69,793 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Body is tea My dream body

Ehhh

Her husband be like ๐ญ๐๐ญ

I canโt even identify if na man or woman ๐ญ

Wetin be this

Body is tea

She just waste her girlie body

Pls come to Nigeria .. bandit is disturbing us

Body like akara and kwilikwili ๐

But why your go get chest pass me this life no fair o upon all the iron I dey carry

Body na akpu ๐๐๐

Who will marry her ?

Abeg oo carry your whahala go far Who this hulk wan kpai

Body na kulikuli o ๐ญ๐

Body is T

Your ynash go don tire for you, them suppose see you shout iron ๐ ๐

Iron๐

Tree

Body na rock ๐๐

See as this wan don take โwhat a man can do a woman can do betterโ spoil her body.

Body nah iron

This one no na body is alogbo bitters ooo

Body is trashing

But why is she doing this to hersel(โf??

Omo body is BUILT ooo

Big facts right here! ๐ฏ

Heavy

Is strong ๐

Body is T

Body is Muscle culture ๐ช

Body goals na ๐๐๐ ... sexy body

Body is Gatorade

Body is beans ๐๐๐

Body is Akamu๐ญ
Related Videos
Sensitive content
What is the maximum accepted body counts?
Just Posting Ls
58,694 views โข 9 months ago
