ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Body just Dey sweet me๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜๐Ÿ˜

229,024 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 11 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

32 ๆก่ฏ„่ฎบ

SEUN Yk ็š„ๅคดๅƒ
SEUN Yk11 ไธชๆœˆๅ‰

You no dey stream again?

Esam ็š„ๅคดๅƒ
Esam11 ไธชๆœˆๅ‰

Na person papa be this o

CARTEREFE ็š„ๅคดๅƒ
CARTEREFE11 ไธชๆœˆๅ‰

God go punish you

๐€๐ฌ๐š๐ค๐ฒ๐†๐‘๐ ็š„ๅคดๅƒ
๐€๐ฌ๐š๐ค๐ฒ๐†๐‘๐11 ไธชๆœˆๅ‰

You no get shame oo!! Stream for twitch since you no gree stream.

CARTEREFE ็š„ๅคดๅƒ
CARTEREFE11 ไธชๆœˆๅ‰

No vex I Dey gather money

KAYBEE ็š„ๅคดๅƒ
KAYBEE11 ไธชๆœˆๅ‰

Na because of you Donald Trump wan invade this country

PRNCEE ็š„ๅคดๅƒ
PRNCEE11 ไธชๆœˆๅ‰

Bro pity your pikin dem na ๐Ÿ˜‚. Their friends go too get banter material ๐Ÿ˜…

Cleverly ๐Ÿ’ ็š„ๅคดๅƒ
Cleverly ๐Ÿ’11 ไธชๆœˆๅ‰

So nobody fit catch this Carterefe for me ?๐Ÿ˜’๐Ÿ˜

Of Lala ๏ฃฟ ็š„ๅคดๅƒ
Of Lala ๏ฃฟ11 ไธชๆœˆๅ‰

This guy fit dey kraze make we think say nah content oooo

Wiz Tytlerโšก๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
Wiz Tytlerโšก๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ11 ไธชๆœˆๅ‰

Carter abeg pity ur daughter this foolery too much ๐Ÿ˜‚

korede ็š„ๅคดๅƒ
korede11 ไธชๆœˆๅ‰

En still wey chain for leg oo

Maryanne ๐Ÿ’• ็š„ๅคดๅƒ
Maryanne ๐Ÿ’•11 ไธชๆœˆๅ‰

@Baby_y001 Imagine make your man dey fool like this๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

ROKU ๐Ÿง›โ€โ™‚๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
ROKU ๐Ÿง›โ€โ™‚๏ธ11 ไธชๆœˆๅ‰

Waten man never do for this money

iamkhรธded๐Ÿค– ็š„ๅคดๅƒ
iamkhรธded๐Ÿค–11 ไธชๆœˆๅ‰

You don collect these steps from @sydney_talker ๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ

PELEZ ็š„ๅคดๅƒ
PELEZ11 ไธชๆœˆๅ‰

You get Ogbanje spirit ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Damilare ็š„ๅคดๅƒ
Damilare11 ไธชๆœˆๅ‰

Walai moti pada like werey yii sha ๐Ÿ˜ƒ

Jay P ็š„ๅคดๅƒ
Jay P11 ไธชๆœˆๅ‰

Carter fit don craz make we think say na content him de do o

Rayyan & Dad Autos ็š„ๅคดๅƒ
Rayyan & Dad Autos11 ไธชๆœˆๅ‰

I pray his wife is his back bone. Bro does everything for the bag.

smile me ็š„ๅคดๅƒ
smile me11 ไธชๆœˆๅ‰

Omo forget nude..them go too bully this guy kids for school ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜”๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

CITEH...alltheway ๐Ÿ…ฟ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
CITEH...alltheway ๐Ÿ…ฟ๏ธ11 ไธชๆœˆๅ‰

Calm down reason how your pikin go dey watch her father youth

T R A N Q U I L I T Y ็š„ๅคดๅƒ
T R A N Q U I L I T Y11 ไธชๆœˆๅ‰

Carter, no tell me say body dey sweet you because them beat DJ chicken ๐Ÿ˜

chuks ็š„ๅคดๅƒ
chuks11 ไธชๆœˆๅ‰

God Abeg no let me do this ones before I blow or see money abeg

Donny ็š„ๅคดๅƒ
Donny11 ไธชๆœˆๅ‰

Shey nah this type of bike your mate carry enter stream?๐Ÿ˜‚

EmMyRoZy๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ช ็š„ๅคดๅƒ
EmMyRoZy๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ช11 ไธชๆœˆๅ‰

How people find this guy funny still baffles me

Ade ็š„ๅคดๅƒ
Ade11 ไธชๆœˆๅ‰

U just dey mumu dey go atleast u dey make money ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Delly ็š„ๅคดๅƒ
Delly11 ไธชๆœˆๅ‰

This bobo don craze before

Pัom Pัom๐ŸŒš ็š„ๅคดๅƒ
Pัom Pัom๐ŸŒš11 ไธชๆœˆๅ‰

You no dey okay o

sim ba ็š„ๅคดๅƒ
sim ba11 ไธชๆœˆๅ‰

This one nothing concern am with wetin dey sub for Nigerian

LENNI๐Ÿ”ฐ ็š„ๅคดๅƒ
LENNI๐Ÿ”ฐ11 ไธชๆœˆๅ‰

Baba๐Ÿ˜‚your own madness na new discovery ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Nade๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ ็š„ๅคดๅƒ
Nade๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ11 ไธชๆœˆๅ‰

Carter na you win this fooling Dior for 2025 ๐Ÿ†

Omo_oba of benin ็š„ๅคดๅƒ
Omo_oba of benin11 ไธชๆœˆๅ‰

Wizzy life no hard as una dey see ham ooo please carta when are you going to marry

Solomon Izu ็š„ๅคดๅƒ
Solomon Izu11 ไธชๆœˆๅ‰

@yusluv_zy I pour you spit

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘