Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Body just Dey sweet me😂😂😍😍
229,024 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

You no dey stream again?

Na person papa be this o

God go punish you

You no get shame oo!! Stream for twitch since you no gree stream.

No vex I Dey gather money

Na because of you Donald Trump wan invade this country

Bro pity your pikin dem na 😂. Their friends go too get banter material 😅

So nobody fit catch this Carterefe for me ?😒😏

This guy fit dey kraze make we think say nah content oooo

Carter abeg pity ur daughter this foolery too much 😂

En still wey chain for leg oo

@Baby_y001 Imagine make your man dey fool like this😭😭😂

Waten man never do for this money

You don collect these steps from @sydney_talker 😂🔥

You get Ogbanje spirit 😂 😂

Walai moti pada like werey yii sha 😃

Carter fit don craz make we think say na content him de do o

I pray his wife is his back bone. Bro does everything for the bag.

Omo forget nude..them go too bully this guy kids for school 😂😂😔😂😂

Calm down reason how your pikin go dey watch her father youth

Carter, no tell me say body dey sweet you because them beat DJ chicken 😏

God Abeg no let me do this ones before I blow or see money abeg

Shey nah this type of bike your mate carry enter stream?😂

How people find this guy funny still baffles me

U just dey mumu dey go atleast u dey make money 😂😂😂

This bobo don craze before

You no dey okay o

This one nothing concern am with wetin dey sub for Nigerian

Baba😂your own madness na new discovery 😂😂

Carter na you win this fooling Dior for 2025 🏆

Wizzy life no hard as una dey see ham ooo please carta when are you going to marry

@yusluv_zy I pour you spit

