Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

71,767 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von 🅳🅰🅺🅾🆁🆄 🅹🅾🅷🅽🆂🅾🅽 🆃🅰🅼🆄🅽🅾🤎
🅳🅰🅺🅾🆁🆄 🅹🅾🅷🅽🆂🅾🅽 🆃🅰🅼🆄🅽🅾🤎vor 1 Monat

This small boy cook pass some girls for Nigeria. 😂😂😂

Profilbild von Successmind⚓🌕⚓🇳🇬🏄💚💟🌈🃏
Successmind⚓🌕⚓🇳🇬🏄💚💟🌈🃏vor 1 Monat

Wait until u chop am inside aseje…. Something wey I don choop wella 😂😂😂

Profilbild von Zyro🇬🇭™
Zyro🇬🇭™vor 1 Monat

@Ralph_Gabah you get miss call

Profilbild von Eemanuel
Eemanuelvor 1 Monat

Some animals shouldn't be eaten as food for crying out loud

Profilbild von Love of your life finally
Love of your life finallyvor 1 Monat

No be the same poisonous wall gecko Dem dey chop?

Profilbild von Oracle Simba
Oracle Simbavor 1 Monat

The caption of this video too big pass the video 🙂‍↔️

Profilbild von Frvscrd
Frvscrdvor 1 Monat

No be everything Una go Dey bring come here

Profilbild von Giant
Giantvor 1 Monat

some things should be rated on this platform abeg

Profilbild von heisthompson
heisthompsonvor 1 Monat

From morning till night, so lizard dey teey cook?

Profilbild von MIDO16
MIDO16vor 1 Monat

Omo na lizard them this boys cook chop oo 🥺🥺🥺🤔

Profilbild von blaq
blaqvor 1 Monat

If I dey eat I c lizard,I go lost appittite How come u guys are eating lizard Omo That's Ghana I guess

Profilbild von Trevor Knows Ball
Trevor Knows Ballvor 1 Monat

As him taste the concoction him no even smile 😭

Profilbild von Charles
Charlesvor 1 Monat

Don’t let white people see this 😅😅🤣🤣😭😭😭😭

Profilbild von Jipsy🧣
Jipsy🧣vor 1 Monat

Who the fuck is that camera man. I need to have a strong conversation with him

Profilbild von FLAMZ
FLAMZvor 1 Monat

Wdf hope this guys are not crazy ?

Profilbild von E.A.R.L.Y M.A.N
E.A.R.L.Y M.A.Nvor 1 Monat

Omo these kids actually ate those lizard 🦎 🤢🤮

Profilbild von ANYA🌹
ANYA🌹vor 1 Monat

Wait. He cooked that for a whole day?

Profilbild von Akin omo Akin
Akin omo Akinvor 1 Monat

Is that not lizard?

Profilbild von PUFF BABY
PUFF BABYvor 1 Monat

WTF 😳

Profilbild von Nes
Nesvor 1 Monat

Wetin be dis???

Profilbild von O.L.A
O.L.Avor 1 Monat

See as I open mouth 👄😂

Profilbild von Johnson Stephen
Johnson Stephenvor 1 Monat

Iya awon omo yi da😫😫

Profilbild von 𝕬𝖈𝖙𝖎𝖔𝖓 𝕱𝖎𝖌𝖚𝖗𝖊 ♕
𝕬𝖈𝖙𝖎𝖔𝖓 𝕱𝖎𝖌𝖚𝖗𝖊 ♕vor 1 Monat

Ahh suffer!

Profilbild von ICy BerrY
ICy BerrYvor 1 Monat

If e reach your turn dey find chicken and fish this one na correct beef pepper soup ☺️🤣🤣🤣

Profilbild von Manas
Manasvor 1 Monat

😂😂

Profilbild von NJOKU CHINENYE
NJOKU CHINENYEvor 1 Monat

This is a full day cooking

Profilbild von Xerxes
Xerxesvor 1 Monat

Yike

Profilbild von 大萨米
大萨米vor 1 Monat

Is this the soup or the aftermath? Asking for a friend 😂

Profilbild von Okechukwu Leo🇨🇳
Okechukwu Leo🇨🇳vor 1 Monat

Africa 🤮

Profilbild von Ploutos | InterLink Trainee Ambassador
Ploutos | InterLink Trainee Ambassadorvor 1 Monat

No be me and una for this baby shit.

Profilbild von teefellow
teefellowvor 1 Monat

Iyen alangba naa

Profilbild von Rina🌹
Rina🌹vor 1 Monat

What’s this

Profilbild von Sirmykorf
Sirmykorfvor 1 Monat

@Iris_makeover

Profilbild von Savage 🪓
Savage 🪓vor 1 Monat

Omo mah yorubas be this ooh