Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Bon appétit
71,767 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

This small boy cook pass some girls for Nigeria. 😂😂😂

Wait until u chop am inside aseje…. Something wey I don choop wella 😂😂😂

@Ralph_Gabah you get miss call

Some animals shouldn't be eaten as food for crying out loud

No be the same poisonous wall gecko Dem dey chop?

The caption of this video too big pass the video 🙂↔️

No be everything Una go Dey bring come here

some things should be rated on this platform abeg

From morning till night, so lizard dey teey cook?

Omo na lizard them this boys cook chop oo 🥺🥺🥺🤔

If I dey eat I c lizard,I go lost appittite How come u guys are eating lizard Omo That's Ghana I guess

As him taste the concoction him no even smile 😭

Don’t let white people see this 😅😅🤣🤣😭😭😭😭

Who the fuck is that camera man. I need to have a strong conversation with him

Wdf hope this guys are not crazy ?

Omo these kids actually ate those lizard 🦎 🤢🤮

Wait. He cooked that for a whole day?

Is that not lizard?

WTF 😳

Wetin be dis???

See as I open mouth 👄😂

Iya awon omo yi da😫😫

Ahh suffer!

If e reach your turn dey find chicken and fish this one na correct beef pepper soup ☺️🤣🤣🤣

😂😂

This is a full day cooking

Yike

Is this the soup or the aftermath? Asking for a friend 😂

Africa 🤮

No be me and una for this baby shit.

Iyen alangba naa

What’s this

@Iris_makeover

Omo mah yorubas be this ooh
Похожие видео
Sensitive content
Bon appétit 😋
Mariefrenchfeetgirl
47,060 просмотров • 1 год назад


