Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
“BONA BOI CALL ME” 😂😂😂 As them no call am Na so Hate start
Комментарии: 10

He actually called and they spoke together if you must know .. You do not really deserve my response rather I would prefer to give you the full gist face to face .. I was never trained with low self esteem like you . I was never brought up to Hate no human for talent God bless them with . My little advice for you is to pray to God to bless you with wisdom and understanding to navigate LIFE. Bless

You no see as him mouth wide? 😂

😂😂

I hate the way our standards be for this naija. Call you for what?

Him think say Burna send anybody… even from day one Burna no dey fear to bullshit anyone wey do anyhow

Kuli Kuli 😂😂😂boda ode

this video is an all timer 😂

Burna won’t even meet kanye and be this star struck

Burna boy call me 😂😂😂😂😂

Why him dey shout? 😂😂
