Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Book Dj Soso today
11 Kommentare

Soso I thought you were meant to take my pains away ? With this Dj-ing skills you are only adding more pains 😭😭😭😂😂😂😂

Moonlight out now on Youtube

The last dj that play like this in my aria still in coma 😂

You really paying your hype man well. E for done tell you the bitter truth 😂

Lmao. Your mix dey kill vibes 😂😂😂

Soso Dey take my pain away, Dj soso Dey increase am!😭

Oyah you calm down hear your own display. Before soso go take your pain away Abi e fit bring am back self

E get the Kain thing wey you go do wey dem fit say justice for soso when e later happen, but for this one, nobody go fit defend you.

Why was I expecting to hear “iron breaker”🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Soso you never see career ooo 😂😂😂

If you try this thing for Ajegunle soso Dem go take ur pain away trust me
