正在加载视频...

视频加载失败

179,662 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

GOWE 的头像
GOWE1 年前

Soso I thought you were meant to take my pains away ? With this Dj-ing skills you are only adding more pains 😭😭😭😂😂😂😂

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy1 年前

Moonlight out now on Youtube

promise 的头像
promise1 年前

The last dj that play like this in my aria still in coma 😂

The Samurai 的头像
The Samurai1 年前

You really paying your hype man well. E for done tell you the bitter truth 😂

sisi oloju ede🦐 的头像
sisi oloju ede🦐1 年前

Lmao. Your mix dey kill vibes 😂😂😂

El Capitan🍀 的头像
El Capitan🍀1 年前

Soso Dey take my pain away, Dj soso Dey increase am!😭

K.A.Y.O.D.E 的头像
K.A.Y.O.D.E1 年前

Oyah you calm down hear your own display. Before soso go take your pain away Abi e fit bring am back self

⚡heyman 的头像
⚡heyman1 年前

E get the Kain thing wey you go do wey dem fit say justice for soso when e later happen, but for this one, nobody go fit defend you.

THERE'S NO LIMIT TO GREATNESS 🛡️❤️⚓ ♈🦅🇵🇹 的头像
THERE'S NO LIMIT TO GREATNESS 🛡️❤️⚓ ♈🦅🇵🇹1 年前

Why was I expecting to hear “iron breaker”🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Chef Victory with the dimple 的头像
Chef Victory with the dimple1 年前

Soso you never see career ooo 😂😂😂

ACTIVE 🅾 的头像
ACTIVE 🅾1 年前

If you try this thing for Ajegunle soso Dem go take ur pain away trust me

相关视频