Loading video...
Video Failed to Load
BOY MULLER X ZANKU - (GUIDE) OUT NOW ๐ฉ๐ฅ
34 Comments

I'm one of your day one fan and I'm so happy about how far you've come. Bigger you I pray, idan

Seeing where BoyMulla is now eh , e sweet me die

Wow boy muller you Sabi ooo ๐ฅฐ๐ฅฐ๐ฏ๐ฏ๐ฏ

Thatโs how Fola started ,keep pushing itโs now going well

I go work smart so I go fit buy zanku up and down, please out โ๏ธ

The way I day guide e sure me say my show go shine โจ

@Lagosboy147 I still Dey chop Lapopiano like everyday sha๐ฅ

๐ฅ

Best song for Trenches boys ๐ฅ๐ฅ

U good no worry na since 2024 I don discover u

If you agree say zlatan too good like this comment

U no want take eye see say artist Dey pop u no want hear say artist Dey hot na to enter dm asap

E don tay wey I dey jam you Aje โฅ๏ธโฅ๏ธ

This ZTTW bang โผ๏ธ ๐๐ Gbedu come dope again ๐

Money dey maggi ๐ฅ

@provii8 Lit ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

@its_adeballer Fire o ๐ฅ

I too love this song!๐ฏ

Idan

u good pass that lousy shakiru

๐ฅ

God wey do am for you,go do my own too.

I ball on a low ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Me I nor get skeletons for my cupboard

@Zlatan_Ibile that ur Leg wey we dey see nah black bottom o. Music too sweet for ur mouth ajeh ๐๐ฏ

I talk am say Zlatan go still jump on this Remix ๐

Proper production

So so cool ๐ jam

You bad no worry Otilor Oloun seh ๐ฏ

Let be Guided fr โค๏ธ๐ฏ

@provii8 You will go far

El chapo ๐๐

Top record!!!

Wo ti daran ni industry yi se ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
Related Videos
๐จBOY MULLER โGOD ABEGโ (OFFICIAL VIDEO) OUT NOW ๐จ
HYPETRIBE
1,181,590 views โข 6 months ago
