Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Boyfriend’s Day 🤣😂
102,318 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Unrelated but the egbon sef😅 You buy corolla you no gree comot nylon. Now again, you buy gaming chair you no still comot nylon finish 😭😭

Na only women and children them dey love unconditionally Nothing for we men 😭

Na here 5star find trouble wey he no fit handle 😂

@grok is today boyfriend’s day ?

Na from you I just dey know self 😂

Dem no dey give, but dem wan dey collect

Aswear na your mouth I first hear am now 😂

How about people in a new relationship few weeks ago go collect something?

Nigerian girls lmao Dem no send men bro 😂 If you like no use your head.

Na the way you Dey do this your face Dey make me laff 😂😂😂

On boyfriend day odumodu still want make we die for our babe 😭

Boyfriend’s Day nah only reels dem share me ooo

We no hear anything oooo Omo fear those genders oooo 😂😔😔😔

Happy boyfriend to you all Grok confirm it but everywhere con silent they no get gift to give 😂😂😂

Dem don cancel am for calendar na

Broke girlfriends full outside 😂

I had to check browser to be sure say nah today cus the rate wey everywhere dey silent ehn 😢😢😢 Just take good care of yourself as a guy abeg 😭

Guy commot nylon nah🤷♀️

My guy babe tell am say Na husband he be and not bf After asking what she will get for him today😅

no mind them

Dem don change date Nothing for the boys😂

@5starbarber_1 TUFF 🦖

See as everywhere Dry

Waiting i know fit afford naw only kunle afford ft buy am

E je jesu 😭😭😭

@AdeotiAdebari MMM love 🤣

Today is Boyfriend's Day but everywhere was silent. If it were the other way around, the world would have been on fire Just a quick reminder as a man, take care of yourself because nobody sends your papa

😂🤣🤣🤣😂😂

Hahaha

lol,🤣

Them say na network and rain cause ham 😂

JE HO VA 😭😂
