Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Boys don carry Juju enter GTA 😂
33 Yorum

Baba say make we go find trouble nau 😂

Small power mo we go find trouble 😹😹

@godwin89681 next thing wey come him mind na “make we go find trouble nau” 😂😂

Lmao wtf 😭

😂😂🤣

I think say na normal GTA all of us de play …Nigerians why na 😭😭😭

Dem unlock for am e wan go find trouble

Small power werey wan go find trouble

This is One state role play game not GTA

🤣🤣🤣 Na new cheat

The werey say make we go find trouble na 😂

It can’t work cause they are team mates 😂😂😂 two mumu

Make Ona dae calm down ooh 😂

Simple god mode glitch joor

Na everything them go use juju for chaii 😂

@DurkioWiz I love the gaming vibe for 9ja sha I had to stop and focus on important stuff family wahala too much 😔

@iam_sjwest “You see say e dey body” lmao 😂

See our future leaders o 😹

If them add you to threw ur crew mate no fit kill u but other people fit kill u no be juju

Incantation inside GTA 😂

😂😂😂

@DurkioWiz ‘Make we go find trouble nah’ 😂

This one pass juju o😂

Fine trouble go were power pass power oooh

Bruuhh 😂😂

Why na bazooka this werey use as test? Which kind jazman be this one? 😂😂

@DurkioWiz As how na 😂

"Make we go find trouble naw" Same feeling when you hit the bag 😂😂

For video game?, God abeg.🤦😂

Weyrey say make dem go find trouble 😂😂

In a game you can kill your teammates

😂😂

Hahahaha I don die Wetin be this 😂😂😂
