Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Boys from the hood we don’t fear. ❤️
14,631 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Enjoy:

@Doncletus99 Omo you go get nice sound track during knacks oo , see as your voice sweet

@Doncletus99 Banger 🔥🔥🔥🔥🕺

@Doncletus99 Omo see Wetin filter cause😂😂

@Doncletus99 @it_Rutie My wife 🥺

@Doncletus99 Omo Ruth fine woo

@Doncletus99 Body ever tell you yet ni

@Doncletus99 See mouth e be like you just finish to drink garri

@Doncletus99 FuFu dey my side ooo Come over nah 😉

@Doncletus99 Ruth since lobistars whine you You just dey wear make up for your videos You no dey go natural again

@Doncletus99 Abeg stand up make I see ur belle again 🙏🙏😔😔😔🤸🤸🏃🏃🤹

@Doncletus99 He good share us his handle

@Doncletus99 You eat fufu you nor clean mouth well

@Doncletus99 Since u upgrade ur phone u no want allow us rest

@Doncletus99 come make i sign you 😅🤣

@Doncletus99 A video without filter pls

@Doncletus99 I still nor rate you sha

@Doncletus99 See fufu particle for your mouth. Fufu ambassador

Thank you very much❤️❤️

@Doncletus99 You don’t fear ?

@Doncletus99 Jesus oh 😳😳😳😳 Ruth breast don dey Big keh 😳😳😳

@Doncletus99 Ruth watin stain corner of your mouth

@Doncletus99 Please stop

@Doncletus99 Proper gbedu

@Doncletus99 Wait o na u be this 😂🤦♂️and you Dey troll people 😂

@Doncletus99 You wan use filter wound yourself Ruth 😂

@Doncletus99 Low key this girl is beautiful

@Doncletus99 You no fear 20 wraps of Akpu wetin wan make you fear again

@Doncletus99 Clean that your side mouth madam Ruth 😏🤐😒

@Doncletus99 🥰😍

@Doncletus99 You don turn to man ni Ruth?!! 🙆

@Doncletus99 You just finish fufu abi
Benzer Videolar
We don’t fear the Bible & Quran but fear the Shrine?😮
Wode Maya ®
132,252 görüntüleme • 1 yıl önce
