Loading video...
Video Failed to Load
Boys go use this update chop women tire 😂😂
1,335,148 views • 2 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

“Am at home” “Am coming to your place” Una fit no worry

She carry her friend wey dey hungry too 🤣🤣😩

I hate that second guy even if na him finish am na so you for Dey talk any how ?

Which kind guy man be that. Your guy no fit see settings like this lose guard you. Content no enter ❌

Mumu content… unrealistic bullshit, in real life your guy can’t behave like this, fools

I hated the skit bcs of the second guy, you guys can do better, that part wasn't necessary

Know who you call your bro. Coz any dude that throws a bro under the bus in front of opposite gender ain't your bro. As bro you're to be your bro's wing man whenever necessary

Stevoo don dey act like brain jotter

Omo see better update wey chat gpt dey give us

Hungry set of people

Not funny, the friend ruined the whole vibe, it’s okay saying the food is finished, all you have to do is , give her money to cook or order some, if you don’t have money to afford food, why are you living in such apartment mugu ? Restart this skit again lol

OMG the hungry women nowadays plenty oo eeeh😭😭😭😭💔

the hennessy on the table is doing more work than the pickup line

Am coming* No worry we sabi the kind girl wey she be 😂

Una don cast update when people day take edit why nah 😔😕😭😂😕

The hungry Komodo dragon friend don de feel disappointed already 😭😂😂😭

This guy work na to spoil people plan

Hmmm BIG HEAD where are you. 😭😭😭😭

@klexzy007 He give them factory reset 😹

This skit isn't really creative, even if you them out, it doesn't necessarily mean you should physically abuse them that way. Western countries go call it physical domestic violence

But if na come-over 👀

Am? Una too "am"? Omo leave content go school

Are +234 ladies that hungry?

😂😂

This ones no be gold digger Na hunger dem still dey battle 😂💔

I’m or I am na em be my own problem.

Omo you don cast my update ooo

Girls that wear this kinda skirt❌❌🙅

"Am at home" .... 😭☠️

Na for cheap girls not someone like me

"Am at home" ?

Omo Stevo no Dey dull at all 😂

So 'am' is here to stay? No p

The guy don cast am na

Hungry women you mean
