Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bragging Wizkid too goated 🙅♀️
15,432 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
19 Kommentare

BooMBoyvor 2 Monaten
This guy remove the mighty Psquare from road and the rest of them… Wiz na baba…. Na this guy Rema Dey try to be but Wiz no get prototype

DAVIS 🥀🦅vor 2 Monaten
E don tay wey he start to wear singlet sef

Zee🇦🇷vor 2 Monaten
Since

DAVIS 🥀🦅vor 2 Monaten
Z please check your dm🙏

Baba kekere♥️🇳🇬vor 2 Monaten
That why Baba nla is best ever(final) He even name am final what am I saying

NTEE_♿️🅿️🛄vor 2 Monaten
@osasigunbor_ Porsche era !!! 😂

GOD MADE 💙☘️vor 2 Monaten
Olamide badoo that yr na my mentor nbl 😂

XXIVvor 2 Monaten
Bad belle people just they try HARD🔥

BABATUNDEvor 2 Monaten
@skels30 He ate and left no crumbs

Olayinkavor 2 Monaten
he killed his verse no worry 🔥

𓃵 𓅯vor 2 Monaten
For real

Omokolade ❤️🦅vor 2 Monaten
🔥🔥🔥

𝖇𝖆𝖓𝖉𝖎𝖙vor 2 Monaten
Omo! These people really try for us back to back 💯

Osas Igunborvor 2 Monaten
Real music

Successful ✝️💯vor 2 Monaten
“I’m better than you by far” my 🐐 no dey lie ❤️🦅

Wizkid FC Nurse-Döderlein bacilli 🦠vor 2 Monaten
Goated!!!

Buike🦅vor 2 Monaten
Ding dong 🦅

Charles Bauervor 2 Monaten
Wizkid don sing gan

Abdulyekeen Ibrahim📊🇳🇬🦅🦅vor 2 Monaten
This guy is goated 👑👑👑😤
