Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Brain jotter don drop new skit😂😂🤣
26,188 görüntüleme • 24 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Nah that " Damn you babe" got me🤣🤣🤣🤣🤣 To any girl wey no wan be my heaven babe "Damn you babe!!!

Watch my own skit too cuh

I too love this guy, he’s so spontaneous with his content

The guy brain dey always jot things down from another world

Lol na heaven baby he turn to igbo sound

I too like this guy.. He no even send [ damn you bby ]

Brain jotter don de pay you to promote his content keh 😃

This guy is doing too much ooh

Next time You go talk say the mad man don drop new skit 🧏🏾♂️

Nobody comes close to him if na skit making

This guy don mad 🤣

Brain jotter sef ehh

No be today he start

001 of comedy

Always good to see fresh perspectives in your skits

Who is he??

😂😂😂 Damm you Bae baby

Another one again 🤣

I don’t like this guy skit

My guy 😆 🤣 😂

Great!

I too love this brain jotter way of content 😂

Dam you babe 🤣🤣🤣

Helllo

Old taker

Mid

🤣🤣🤣🤣🤣

This guy nah 😂😂😂

Guys cruise dey my page Follow me abeg🤲

This one no funny o

Skit is dead

Laughing my ass off 😂

😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Carter Efe don bring new dance. Brain Jotter dey learn 😂😂
TENIOLA
661,174 görüntüleme • 1 yıl önce
