Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Brain Jotter is that one person that enjoys his work 😂😂🔥
181,653 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

queenlizzie1 yıl önce
He be like say that green shirt dey carry extra vibe 😂

👑Makibel✨21-09-23🕊1 yıl önce
Make him no allow dem break their leg o, especially the girl 🤣

judemary ezeanolue1 yıl önce
The guy on the right lol, see him waist lol 😂

Virgin_Searcher (He/Him) 🇳🇬 🇨🇦 😎1 yıl önce
Bro! Oriental brothers; Dr. Sir Warrior, Kabaka, Dan Satch, Ichita and Nathaniel will forever remain legends ❤️

Akinade✨1 yıl önce
Jotter having fun

MR.𝕏1 yıl önce
This guy is funnier than Sabinus but y’all ain’t ready for that conversation

Pardy Albert1 yıl önce
My own be say wetin Brain Jotter Dey benefit from all this Dance 😂

ÁRỌ̀ ✨🚀1 yıl önce
“All I ever wanted” vibe

queenlizzie1 yıl önce
See leg 😂

Locked-IN '25 💙1 yıl önce
Na why their people dey like Nigeria men...watin do their waist wey them dey do like MJ..
