Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
BREAD WINNER NO DEY FEAR 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
34 Yorum

Na you dey win bread na Blaq dey chop am with butter. Ok nau

E dey always turn up 🤣

Blaqbonez right now 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Rapper ❌ Melody singer ✅ Whack bars Pvssy n!gga Mode 9 “ all my haters in a Honda hating in one accord” Odumodu “ tarabora we gan Wigan ” E be like time don reach make you leave rap Oh

Odumo this your confidence na heavy scare, how you still Dey stand for this internet pressure Dey amaze me.

Simp of the year is back in the studio

Melody god

Una want kpai person with noise for Nigeria?

"See my mummy" where she dey go? Na blaq place oo dey careful 😹😹

Omo you sabi make I no lie😂🔥 you just foolish most times

Bread winner protect yourself against situations like this 👇

Egeh why him be king of melody

@Odumodublvck_ chai ☕️ the melody don calm me, Oya no drag anybody again, focus on Grammy

Na mistake you use take blow Cos what the fuck are you singing 😂😂

wait 🫷, your mom dey roll baki for you ?lol. Not our pastorial mom. .

see how you dey chop that turkey like how blaq chop your babe

No mind Dem “lover boy” Love is an amazing thing Kwechiri your babe ONYEOMA

@Odumodublvck_ stick to your music abeg abeg @Odumodublvck_ abeg I like your melody but this everyday dragging of BlaQ cause of woman no worth am at all no woman is worth dying for guy @Odumodublvck_ stop to the simp you b superstar you no suppose dey move like that

He never see Death na why.

Mid bro ,mid! Try harder

GUY THIS THING BB DO YOU REALLY PAIN YOU ABI

Instead of all these drop a diss track on backbones 🤦♀️ you are a rapper bro I know you got this 😅😂😂

I dare you to drop that trash

Active

Sharp

Na bread winner Dey knack dodoyo girl 😂😂

Who wan talk to or advise bread winner before?. Nıgga is surrounded by YES-MEN. Nobody fit voice their mind😂😂😂‼️‼️‼️‼️

Omo this industry machine suppose go mechanic oo Wettin he dey spit abeg 😭😭

Totomodu pon this

The part way they pain me pass for this whole thing be say you done old! 🤦

Reeplay go chop indomie tire

BREAD WINNER WEY DEY WORSHIP T*T* WO IF ANYTHING DO BLAQBONEZ EHN

Bread winner wey dey simp for toto na wetin ,toto winner

The craziest rapper have ever give my life to, the looks abstract...goddammit it
