Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Breakfast Idea 😍😍😍 Bring Hot Chocolate.

309,059 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Yuzzyb⚡️⛈️
Yuzzyb⚡️⛈️2 лет назад

I go con use ordinary two slice of bread chop three eggs and a awhole sardine I DEY CRAZE😅

Фото профиля Queen Leo 🌶️
Queen Leo 🌶️2 лет назад

Come! Nigeria no reach your side?

Фото профиля Big Chi
Big Chi2 лет назад

E be like

Фото профиля Bennyyyyyyyy
Bennyyyyyyyy2 лет назад

Sardine??? Una really get money ohhh,For only breakfast sef.... Belike na Titus sardine sef, chooo

Фото профиля Big Chi
Big Chi2 лет назад

E no too cost now

Фото профиля Peter Bello
Peter Bello2 лет назад

Just 2 slice. Aah. e no go do me.

Фото профиля James parker
James parker2 лет назад

People can still afford Sardine in this economy? One whole sardine??? Seriously????

Фото профиля Big Chi
Big Chi2 лет назад

Yes now

Фото профиля GODS_WILL
GODS_WILL2 лет назад

Which kind temptation be this fgs... 😔

Фото профиля Big Chi
Big Chi2 лет назад

Sorry

Похожие видео