Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Breakfast Idea 😍😍😍 Bring Hot Chocolate.
309,141 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Yuzzyb⚡️⛈️vor 2 Jahren
I go con use ordinary two slice of bread chop three eggs and a awhole sardine I DEY CRAZE😅

Queen Leo 🌶️vor 2 Jahren
Come! Nigeria no reach your side?

Big Chivor 2 Jahren
E be like

Bennyyyyyyyyvor 2 Jahren
Sardine??? Una really get money ohhh,For only breakfast sef.... Belike na Titus sardine sef, chooo

Big Chivor 2 Jahren
E no too cost now

Peter Bellovor 2 Jahren
Just 2 slice. Aah. e no go do me.

James parkervor 2 Jahren
People can still afford Sardine in this economy? One whole sardine??? Seriously????

Big Chivor 2 Jahren
Yes now

GODS_WILLvor 2 Jahren
Which kind temptation be this fgs... 😔

Big Chivor 2 Jahren
Sorry
