正在加载视频...
视频加载失败
Breakfast Idea 😍😍😍 Bring Hot Chocolate.
309,059 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Yuzzyb⚡️⛈️2 年前
I go con use ordinary two slice of bread chop three eggs and a awhole sardine I DEY CRAZE😅

Queen Leo 🌶️2 年前
Come! Nigeria no reach your side?

Big Chi2 年前
E be like

Bennyyyyyyyy2 年前
Sardine??? Una really get money ohhh,For only breakfast sef.... Belike na Titus sardine sef, chooo

Big Chi2 年前
E no too cost now

Peter Bello2 年前
Just 2 slice. Aah. e no go do me.

James parker2 年前
People can still afford Sardine in this economy? One whole sardine??? Seriously????

Big Chi2 年前
Yes now

GODS_WILL2 年前
Which kind temptation be this fgs... 😔

Big Chi2 年前
Sorry
