Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

BREAKING: JJ Gabriel Deletes all his Posts on Instagram, Including Everything Concerning Manchester United on His Bio

59,819 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

26 Kommentare

Profilbild von The Dossier
The Dossiervor 1 Monat

If not for joblessness, how would grown men be monitoring the instagram handle of a teenager

Profilbild von Don simon
Don simonvor 1 Monat

Nah useless videos like this make am delete, Gabriel way score hatrick last week for junior champions league Nawa for una oo

Profilbild von Wisdom
Wisdomvor 1 Monat

Stop talking about a 15 year old kid

Profilbild von Samkay🖋📌
Samkay🖋📌vor 1 Monat

Una too like to dey put our players on the spot Y'all should rest

Profilbild von Joy Favy
Joy Favyvor 1 Monat

Oga una no dey shame for once u get Manchester Derby u're here saying nonsense

Profilbild von Godsplan
Godsplanvor 1 Monat

15 years old boy ffs 🤦‍♂️ LEAVE THE KID ALONE FIND ANOTHER STUPID SH%T FOR ENGAGEMENT.

Profilbild von KINGS
KINGSvor 1 Monat

Another spoilt English boy in the making.

Profilbild von KCEE 🥷
KCEE 🥷vor 29 Tagen

One hattrick Bobo score ego wan kill am this one go reach garnacho so?😭😂

Profilbild von Hensa
Hensavor 29 Tagen

At this point I've come to a conclusion that most of man united fan base are the bigger problem to the club

Profilbild von 測試
測試vor 1 Monat

Guy you dey over think did you see what he posted on his story

Profilbild von Kenito penito
Kenito penitovor 1 Monat

That one na just him business 🥱

Profilbild von Adekunmi Teslim
Adekunmi Teslimvor 29 Tagen

Pls dis boy must no go INEOS

Profilbild von majorjeneral
majorjeneralvor 1 Monat

those fletcher boys make me so angry

Profilbild von Joe chris
Joe chrisvor 1 Monat

Another Garnacho Loading 🤦‍♂️👍

Profilbild von Vesselofcourage
Vesselofcouragevor 1 Monat

Nothing is Going on anywhere

Profilbild von Joy Favy
Joy Favyvor 1 Monat

@grok is the true

Profilbild von Shafic Nkata
Shafic Nkatavor 1 Monat

Soo what

Profilbild von OLUWATIMILEHIN 🇳🇬
OLUWATIMILEHIN 🇳🇬vor 1 Monat

The guy play for pre season

Profilbild von funny me
funny mevor 1 Monat

You no get work Oga go rest

Profilbild von Bryan_Izuu
Bryan_Izuuvor 1 Monat

Don't start any agenda with this boy please. It's his page, he can do that he likes.

Profilbild von Joy Favy
Joy Favyvor 1 Monat

@grok is this true

Profilbild von Peacema'ika'♟
Peacema'ika'♟vor 1 Monat

70 year old man dey stalk 14yrs old boy

Profilbild von Big Nelz
Big Nelzvor 1 Monat

But Carrick just added him as part of midweek Carling cup

Profilbild von LHAJA FOOTBALL TALK
LHAJA FOOTBALL TALKvor 1 Monat

Make he Dey go naso garnacho slf take start

Profilbild von @successful96
@successful96vor 1 Monat

Lovely player

Profilbild von Don foxxy
Don foxxyvor 29 Tagen

If he goes...he goes

Ähnliche Videos