Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Breaking news: official Report from Deltans ☝️🏧
57,106 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

🤣 TikTok don pour our professor spit 😭

Emphasize on this statement TikTok we give una 24 hours

Hope you talk say you no be human right activist before? How come now

Go live and render an apology to Nigeria girls.

“Your tears”

Gehgeh open new account make we create new record

tiktok don pour prof geh geh spit for face

TikTok I’m giving you 24 hours to return gehgeh account immediately. GehGeh official

Watin you dey even smoke every morning?🤨

This your TikTok account Wey you lose really pain you. You don Dey rant since genesis

Dem banned your account leave sadaboj own, this tin Dey pain sha

50 billion barrels of crood oil? Thank God I no come from delta state. Na your fellow delta members Dey make you think say you Dey important

You put God bless you 😂

Relax

Shey TikTok go hear u 😂

What do you mean by frustrated Nigerians u and who is frustrated pls explain ?

Shut up

Na only you and Carter funny for this country

Na wa o This English no too much ? 😂 😂

Gehgeh and 24 hours is like 9&10

GehGeh or Crude Oil?😂

I first think say na funeral oration 😂

Awfa Maintain o Who be your fellow frustrated Nigerians 😂

Bro nawa for you ohhh 😹😹😹

Na you de broadcast yourself 😂😂😂

This thing really pain Gehgeh oo😭😂

Geh geh is too valuable to cry🤣🤣🤣🤣

How I dey see your mumu post for my algorithm lol


