正在加载视频...

视频加载失败

Brenda Biya say tchaaa don bad oo . Say e no deh fine. E share yi experience for mental people their Ntang for Switzerland. #Presidentialelections2025 #CameroonDecides2025 #Team237 #truthoftheballotbox #237Showbiz #237ShowbizStudios #237Showbizgist

0 条评论

暂无评论

原始帖子的评论将显示在这里

相关视频

#BetaPipol make we langua una updates about Longue Longue alias Unku Longkana, e matter: So, e plane land for Nsimalen Airport for Yawundeh yesterday night. As e land so, mbere-kaki dey pick e go lockam! Na CPDM Senator; Francoise Puene, alias Mami Nyanga, be go pay e bail den shorty for e, before dey release e. Dey release e around 2am for morning. So now, e dey free! Na video dis👇🏾of Unku Longkana and Senator Francoise for France, few weeks ago. For the video, Unku Longkana di teh the Senator say e wan kam e bak for Cameroon, kam di do charity and humanitarian works. The Senator say yes, na beta acsion dat. Say e get e movement way dey di callam say Biyaiste. Say na a group of pipo way di support Papa P e work for pays wit good social actions. Say e di invite Unku Longkana for join e Biyaiste movement. Unku Longkana tok say well, e nobi politician o. Senator tok say eske Biyaiste na politics? Say na movement. Unku Longkana say mbong, as e first dey so all man don run e, no man no wan associate wit e...but the Senator still dey wit e, and e appreciate. E say yes, e go join the Biyaiste movement...say inshort, e don officially joinam. Den e tok say e di offer e sincere apologies for Papa P...for any bad tin way e be don tok about e. The Senator den advise e say when e kam bak for pays make e avoid problem. Make e no go against any institution for pays, make e liv within the laws of pays. Unku Longkana say e don hear. Na the video dat👇🏾 So, for keep e word say e dey true-true wit Unku Longkana, as dey arrest e time way e land, Senator Françoise go bail e. #BetaTinz #BetaTinzGist

Beta Tinz🇨🇲

13,676 次观看 • 3 个月前

Shallipopi finally break silence for IG Live after Mavo pleaded for forgiveness and said Shallipopi is his friend. 'Mavo, make we get this one straight. I no be your friend, and I go never be your friend I no fit get friend like you. You just blow, e no reach one year, you don start dey open mouth dey talk anyhow to people wey dey industry before you. The way you dey move, na your own career you dey use your hand d£stroy. You be the biggest f@ol I don see. Make I no lie you. You no fit even m@tch my small brother Famous Pluto for music you never get hit song but you don dey run mouth. Yet you get m!nd dey come for me. You no go ever see me dey disr£spect person wey sabi the game pass me? You no go see am. But na people dey push you from behind, and you dey run mouth for Twitter like pikin. You no get s£nse? You no fit tell the person wey dey use you say 'boss make we slow down, I still get long way'? That person no dey l@se anything. Na you dey put your career for fir£. Even if you dey respect the person wey dey send you tweet because I know na your boss dey put words for your mouth but wetin I wey go make — you still get liv£r call my name? I no need your apology, and I go ever accept am. I no even plan to reply you, but I say make I clear am make everybody hear. You no dey my level. You no sabi book, you no sabi music. You just be small pikin. Br@ke boy. Hung£r dey show for your face. Go hustle better l!fe for yourself instead of dey f!ght people wey God don lift. Because honestly, you dey play with your lif£. I no send you. If you wan try n@nsense, my brothers Dem active. Dem don tell me say dem ready, but I say make I talk am myself first. I don dey hear all the rubb!sh you dey talk, no be today. I don keep quiet too long. But since you carry am come public, make I answer you. I just wan clear you as e take be.
0:56

Sensitive content

dangerous baby

331,618 次观看 • 1 个月前