Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Bring back true love 😭😍
48,017 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 49

a very stupid boy 😂😂

😭😂😂

fb my idolo 🙏🏾

Omo the guy mouth open pass him opay 😭😭

😭😭😭

Guyyyy why you put fellowship for the matter 😭😂😂

I just wan make the vendor leave me 😭😂

That kain thing, I kuku understand you 😂😂👍

Lamba king See as you dribble vendor 😂

I no go dribble am kee 😭😂

😂😂

The babe pretty

Yes

No bring back this love abeg God🤲

God abeg oo 😭😂😂😂

😂😂😂💜

😂😂😂

Bro to Bro The girl nah me type

Ki lo de to wa fresh bayi oko mi 😭😭😂😂

Eyin matun loff arayin yato 💔😭😂👏😂

Broke couple dey use iPhone keh

😂😂

LMAO 😂 This got me cracking up Anyways, I didn't really do this sha... I'm busy building my life...

😭😂😂😂

And the girl fine ooooo 😍

Ki la wa fun rawa fun.

Make this kind love no near me oo

@Iammrniceguy079 😂et hmmm

"If money enter love it's sweeter" Na now I understand 😂😭

Damola ke😭😂

Broke with 11pro max? Una never ready for content

Damola ooo 😅😅😅

@hey_bori 😭😂

This girl is beautiful.

I Dey give my baby aura salad 😂😂

😂😂

😂

real, but this world don spoil

😂😂😭

Guyyyyyyy 😂

The boy open e mouth like e one eat the spoon too

Damola joorrrrrr. That sound for snap 😂😂

Where kosi

No be meme oh 😂

Omor see as he use tactics for that vendor 😭 No way for poor man

😂😂😂

Aura salad🥹

She Dey give her baby aura salad

No more way for poor people 🤣🤣
Похожие видео
Sensitive content
BRING MY BAMILY BACK 😭😭
☼˖☽
111,140 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
Bring back true love ❤️ Marriage is the greatest love story and the most intimate thing you can do with another person - sex - is designed for marriage.
Lila Rose
32,817 просмотров • 1 год назад
