Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

560,648 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von Oscar-Romero
Oscar-Romerovor 1 Jahr

This thing funny but na the kind cruise wey you reason wella after you don laugh finish

Profilbild von 🅰️🧑🏽‍🍳
🅰️🧑🏽‍🍳vor 1 Jahr

he doesn’t want to disgrace the governor now 😭

Profilbild von Jørdyy🔺🇪🇸(❖,❖)
Jørdyy🔺🇪🇸(❖,❖)vor 1 Jahr

“My brother this is after 2”😭😭

Profilbild von CHAMPION 👑
CHAMPION 👑vor 1 Jahr

Where this guy dey self 😂😂😂😂 I dey like him content that time o

Profilbild von Akínbọ́yẹ̀dé
Akínbọ́yẹ̀dévor 1 Jahr

People wey normal for this country no react 5 I swear 😂😂😂

Profilbild von fhaxxoo
fhaxxoovor 1 Jahr

And e dey pick speed too😂💔

Profilbild von Kidayo🟤
Kidayo🟤vor 1 Jahr

😭😭😭no be lekki pedestrian bridge be dat?

Profilbild von shaka ⚡️
shaka ⚡️vor 1 Jahr

road

Profilbild von Username
Usernamevor 1 Jahr

100 thousand naira… Laye 😂😂😭😭😭

Profilbild von ụzọma•caicedo 🇪🇨
ụzọma•caicedo 🇪🇨vor 1 Jahr

Una go dey falomo bridge dey think about your life inside hold up 😂😂

Profilbild von Maxvayshia™
Maxvayshia™vor 1 Jahr

@lewisemekaokoro Bro this is crazily funny 😂😂💔

Profilbild von 🍀
🍀vor 1 Jahr

😂😭😭

Profilbild von shaka ⚡️
shaka ⚡️vor 1 Jahr

i don’t want to disgrace gov sanwo olu

Profilbild von BIG AYO🔰
BIG AYO🔰vor 1 Jahr

E too funny

Profilbild von Timilehin
Timilehinvor 1 Jahr

@iHATECODE__ He will not be happy with me😂😂💔

Profilbild von UtdRealjetty ➐
UtdRealjetty ➐vor 1 Jahr

This country go Dey make person dey fool 😂😂😂 guyyyyy

Profilbild von Dead Poet
Dead Poetvor 1 Jahr

omo lagos no be real place, 😂 where this guy now

Profilbild von Dara
Daravor 1 Jahr

I have spent 5hrs on the road going from ojuelegba to ibafo same timeframe if was to leave from Lagos to Ilorin.. crazy thing

Profilbild von 🪖🛡️
🪖🛡️vor 1 Jahr

Governor sanwo olu. I hope you're proud of this young man 😭😂

Profilbild von Perry
Perryvor 1 Jahr

Na Mr hyenana be this?? Lmao

Profilbild von King Kelvin 👑
King Kelvin 👑vor 1 Jahr

Baba,we be only two wey normal for this country. Na werey Republic we de live in

Profilbild von 𝕻𝖗𝖊𝖈𝖞𝖇𝖑𝖆𝖟𝖊𝖗.𝖇𝖆𝖘𝖊.𝖊𝖙𝖍 | 𝕮𝖗𝖊𝖆𝖙𝖎𝖛𝖊 𝕯𝖊𝖘𝖎𝖌𝖓𝖊𝖗
𝕻𝖗𝖊𝖈𝖞𝖇𝖑𝖆𝖟𝖊𝖗.𝖇𝖆𝖘𝖊.𝖊𝖙𝖍 | 𝕮𝖗𝖊𝖆𝖙𝖎𝖛𝖊 𝕯𝖊𝖘𝖎𝖌𝖓𝖊𝖗vor 1 Jahr

E no wan disgrace sanwo Olu 😭😂

Profilbild von Olori🍒
Olori🍒vor 1 Jahr

@yankeeplug_ I'm dyinggggg🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von 🍷🏖OLATUNDE DAPO (MOE)✈️💰
🍷🏖OLATUNDE DAPO (MOE)✈️💰vor 1 Jahr

Hyenana werey 😁

Profilbild von sureboy 🪖
sureboy 🪖vor 1 Jahr

😂😂

Profilbild von Baby❤️🌶🌶🌶🥵
Baby❤️🌶🌶🌶🥵vor 1 Jahr

😂😂🤣 Beautiful people kindly patronize me

Profilbild von CovenantTraderFx
CovenantTraderFxvor 1 Jahr

Lol where is the lie 😂

Profilbild von DotBoy😈🔥
DotBoy😈🔥vor 1 Jahr

😭😭😭😂😂

Profilbild von VALUECARE NATURAL MEDICINES 🌿
VALUECARE NATURAL MEDICINES 🌿vor 1 Jahr

If you're seeing this Go through my page to learn more about infections and many more health issues,we specialize in treating infections often difficult to treat medically like herpes simplex virus,we treat with pure natural herbs extract with no side effects or harmful chemical

Profilbild von koko♱⛹🏾
koko♱⛹🏾vor 1 Jahr

😭😭

Profilbild von JUBELL
JUBELLvor 1 Jahr

@hiPETERR

Profilbild von MRCLASSIC 🇱🇷🇫🇷🇳🇬
MRCLASSIC 🇱🇷🇫🇷🇳🇬vor 1 Jahr

This Lagos 😂😂😂? Na only me cannot relate o. I get to where I go on time.

Profilbild von Bigfave$
Bigfave$vor 1 Jahr

the thing be say the guy fit first am reach London o

Profilbild von Buike
Buikevor 1 Jahr

😭😭😭😭

Profilbild von DAN DANO BAHDEST 💡
DAN DANO BAHDEST 💡vor 1 Jahr

🤣🤣🤣

Profilbild von DB10
DB10vor 1 Jahr

This country na film trick 🤣🤣🤣

Profilbild von UCHE AMAZU
UCHE AMAZUvor 1 Jahr

I don die 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂