Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
bringing this back
560,648 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
37 Yorum

This thing funny but na the kind cruise wey you reason wella after you don laugh finish

he doesn’t want to disgrace the governor now 😭

“My brother this is after 2”😭😭

Where this guy dey self 😂😂😂😂 I dey like him content that time o

People wey normal for this country no react 5 I swear 😂😂😂

And e dey pick speed too😂💔

😭😭😭no be lekki pedestrian bridge be dat?

road

100 thousand naira… Laye 😂😂😭😭😭

Una go dey falomo bridge dey think about your life inside hold up 😂😂

@lewisemekaokoro Bro this is crazily funny 😂😂💔

😂😭😭

i don’t want to disgrace gov sanwo olu

E too funny

@iHATECODE__ He will not be happy with me😂😂💔

This country go Dey make person dey fool 😂😂😂 guyyyyy

omo lagos no be real place, 😂 where this guy now

I have spent 5hrs on the road going from ojuelegba to ibafo same timeframe if was to leave from Lagos to Ilorin.. crazy thing

Governor sanwo olu. I hope you're proud of this young man 😭😂

Na Mr hyenana be this?? Lmao

Baba,we be only two wey normal for this country. Na werey Republic we de live in

E no wan disgrace sanwo Olu 😭😂

@yankeeplug_ I'm dyinggggg🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Hyenana werey 😁

😂😂

😂😂🤣 Beautiful people kindly patronize me

Lol where is the lie 😂

😭😭😭😂😂

If you're seeing this Go through my page to learn more about infections and many more health issues,we specialize in treating infections often difficult to treat medically like herpes simplex virus,we treat with pure natural herbs extract with no side effects or harmful chemical

😭😭

@hiPETERR

This Lagos 😂😂😂? Na only me cannot relate o. I get to where I go on time.

the thing be say the guy fit first am reach London o

😭😭😭😭

🤣🤣🤣

This country na film trick 🤣🤣🤣

I don die 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
