Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bro almost fell into the trap.😭
62,732 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

They were this close 😂

Omo the guy suppose first tear am slap 😂

Na, even me, I fall for the content. Love it!

What? See as me sef believe am. A Unpredictable content.

This is the funniest video I’ve watched today 😂😂😂

See u keh who dey talk

you see this thing ehn e dey happen for real life. Proper scammers move.

😂😂😂

😂

Hahaha you can't see me😂😂😂, that ending na joy

🤣🤣🤣

😂😂

I like as that guy no talk too much for the skit😂😂😂

Bro saw ghost 😂😂😂

😂😂😂😂😂na God save ham!

I no greoooo , she go follow me go house collect one doggy first

New meme alert

God of 11th hour

Aguero moment came through for him

She go collect doggy first oh.. I no gree

The guy say "chai"😂😂😂🤣

Is this the he new form of stealing right now. Ha! God abeg oooooooo! What is he didn't see them. One million naira na beans. Hmmmmmm!

Omo, na so the casala bust o 🤣 God too loves his father, na why the script cast.

Hello friends! Check out my latest video!!

90+ 5 🤣

Ma God save you, imagine you no come on time, 1 milli for don go 😂😂

This is so nice

My friend shut up dey don see us

John cena

Dey don see us o 🤣🤣

Female spirit still dey bill person 😂

Wetin una dey smoke 😂

Now this is content!!

If na Sabinwa @Sabinus1_ like that, that money don do ohhh🙂↔️😂😂

😂😂😂😂 Aswear, content creators deserve to be paid true, true 😂

Now, this is content😆😆😆
Benzer Videolar
Sensitive content
He got baited so hard 😅 Bro really fell for it and ran straight into the trap.
Musashi
2,406,667 görüntüleme • 2 ay önce
Sensitive content
Bro got confused by what he saw, almost fell just to touch her😭
LASHY BILLS
135,580 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
They set a trap for the snitch in their drug cartel and she fell into the trap😱😱
NoContextUnited
1,021,279 görüntüleme • 9 ay önce

