Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bro !! Anytime Pete Edochie throws dice, it’s always 6/6😳…. Na juju be this ?🤯🙆🏼♂️ 🎲
35 Yorum

There is a phase you reach in life where you become a living ancestor In this phase, anything you touch defies the laws of nature

Make dem give baba phone to pick games on SportyBet , na then una go know say that red app is spiritual 😂

The Nigeria movie industry will never see another actor with this much aura again

Here’s the trick behind it, incase y’all don’t get it. Watch this video. Ogadagidi una 😂

Na easy trick nau,juju una😂 watch the container well you go see say he dey shake something small small. Only real ones know this. I dey do am for here sef

Catholicism is beautiful ❤️🇻🇦

There’s a lot we need to learn about spirituality

Why Ogadagidi no shake cup first 😂

Agabi idu for a reason. ❤️

Even all the talks in his language maybe incantation na... who knows?

So if me and Pete dey play snake and ladder, na so him go dey waste my time ontop incantations to get 6-6?

Why you back the camera when you wan set the dice ?? Jonzing man 😂😂

Lmao, every gambler knows the dice. E no suppose shock you if you dey street 😂😂😂

Make him come play sporty for me nh?

Bro has been using voodoo to play the ludo 😂😂😂 after so many incantation 😂😂

He Shake the dice cup like pro. No juju here lol

Tunde Perry come here😂😂

People wey no dey understand Igbo go feel say those talking nah juju😂

My own be say, they always shake the dice cup fest na... I no come understand again sha... 🤣

Why the guy back camera for some minutes. Before handing the cup over ?

Pet self na strong man!

See their altar. He’s a staunch catholic. 🥰

See that one for back 😂😂😂

Why was he setting the dice well

Which kind format be this one, cup you suppose shake very well if you know say he sure for you

Pete Edochie no dey play oo, even dice dey fear am 🙆🏼♂️🎲 Juju or skill, e still dey shake

Make Ogadagidi use his hands to shake the dice and toss it on the floor , you will see Okolo even Ogadagidi eyes will not believe it .

IT’S A TRICK IT’S A TRICK IT’S A TRICK THAT’S NOT A MAGIC OR ANY SUPERNATURAL POWER.

Who else was expecting him to roll the dice atleast 3 times? 😂

So much power in spoken words

There is Something fishy here 😁

It's 100% fake. There are a couple ways to manipulate dice to always throw 6

Abeg he should predict games for us😩

Hmmm 🤔 most talented legend

ogadagidi no shake cup 😂😂 too much play
