Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bro calm down !
334,119 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

@talktoojogbon that last part na part of the script? bcus be like that punch real o

Shey you chop blow abi you no chop๐ญ๐ญ๐

omo i no fit laugh ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na Ayo Maff get this sub

that water wey you pour dem no suppose free you๐๐๐

Gilmorre Rent is due.

"I want to standout" ๐ญ๐๐

Upcoming artist dey suffer ๐ญ๐

I wasnโt expecting the last part ๐ญ๐ญ๐คฃ

AJ tunez drip on drip๐

"Omo, this one na true life story for upcoming artists for Naija o! The struggle dey real, but the drip though? Chef's kiss! ๐๐ฏ"

You be werey ๐ ๐ ๐ That beating well deserved

Where was his bouncer when he needed him the most?

So Na the video be this ๐๐๐

Gilmore abeg nau ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

If accuracy was a skit ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Finally becoming relevant again Good to see this

โGuys Iโm about to do something crazy right now, if I jump will you catch meโ ๐

OAU upcoming artist se!!! ๐ ๐ ๐

Omo this one no bang make we talk true

Omo nothing for you joor ๐๐

That last part ๐

AJ tunez rep Reflective jacket style

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@oluwashow09 U don collect beatings ๐๐

They be doing the most ๐

i never see person wey useless pass this PA๐ญ๐ญ๐ญ

Upcoming artists don plenty pass streamers ๐

Make dem beg am ๐

How much you dey pay this your assistant? ๐ญ๐ญ๐ญ The guy is more serious about this his assistant work more than anything I've ever seen ๐น๐น๐น

Sophomore album ke ๐ญ๐ญ๐ญ

Bro when you go do GenZ mechanic

U dey perform like chicken ๐๐๐

๐๐๐ that guy blow catch Gilmore face oo ๐

Na this part they muze me
