Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bro calm down !
334,119 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
35 Yorum

@talktoojogbon that last part na part of the script? bcus be like that punch real o

Shey you chop blow abi you no chop😭😭😂

omo i no fit laugh 🤣🤣🤣🤣🤣

Na Ayo Maff get this sub

that water wey you pour dem no suppose free you😂😂😂

Gilmorre Rent is due.

"I want to standout" 😭😂😂

Upcoming artist dey suffer 😭😂

I wasn’t expecting the last part 😭😭🤣

AJ tunez drip on drip😂

"Omo, this one na true life story for upcoming artists for Naija o! The struggle dey real, but the drip though? Chef's kiss! 😂💯"

You be werey 😂 😂 😂 That beating well deserved

Where was his bouncer when he needed him the most?

So Na the video be this 😂😂😂

Gilmore abeg nau 🤣🤣🤣🤣

If accuracy was a skit 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Finally becoming relevant again Good to see this

“Guys I’m about to do something crazy right now, if I jump will you catch me” 😂

OAU upcoming artist se!!! 😅😅😂

Omo this one no bang make we talk true

Omo nothing for you joor 😂😂

That last part 😂

AJ tunez rep Reflective jacket style

🤣🤣🤣

@oluwashow09 U don collect beatings 😂😂

They be doing the most 😂

i never see person wey useless pass this PA😭😭😭

Upcoming artists don plenty pass streamers 😔

Make dem beg am 😂

How much you dey pay this your assistant? 😭😭😭 The guy is more serious about this his assistant work more than anything I've ever seen 😹😹😹

Sophomore album ke 😭😭😭

Bro when you go do GenZ mechanic

U dey perform like chicken 😂😂😂

😂😂😂 that guy blow catch Gilmore face oo 😂

Na this part they muze me
