Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bro came fully prepared
30,636 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

The man no even send anybody even as he Dey on suit 😅😅😅

It seems like @instablog9ja sabi me for real life why you dey video me 😂😂😂😂

Which stomach this Glutton wan put all these thing he Dey pack

Money way I de spend on my bae na today I go chop am

Even if it's his last meal before facing the firing squad, it's still too much. That's more like suicide.

Wetin be this?

Where be the location

This is his ex weeding nothing u can tell me

No dey pity food because hunger no get joy atall.

Guy na wetin you fit do be this💯 @DrizzGeorge

Bros how far #PorDeeUniverse #perletti

When last did he eat ?

😂

AWe do meet

Bro is hungry 🤣🤣

For food only

My brother eat oh, house nor good 😂

This is @KuameOliver_ 😂😂😂

Send location mk I go confirm ahm

wish I can eat this much in one meal

This guy came prepared,anywhere you see food chop like this because naija don hard.

Omo this bro is really prepared

He came prepared

Na like this ah wan chop for my ex wedding Ahjey

Toor 😂

And he’s still coming back for the second plate

Don’t you eat at home Why would you do this

ON MY WAY

Ah!is it last supper?🤣

Nothing whey you fit tell me. Nah her Ex wedding he dey. Baba don spend tire for him head before dem break up. He’s trying to recover 😂😂

Bro never chop since last week

No shame at all

LoL 😂😂😂

God
Benzer Videolar
Sensitive content
Bro came fully prepared for bluetooth connection, but she instantly reminded him - ‘no kiss before marriage’ 🤫💋
DemonX
193,899 görüntüleme • 4 ay önce
