Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

30,636 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Mr StandFit 🤝🍀
Mr StandFit 🤝🍀vor 2 Jahren

The man no even send anybody even as he Dey on suit 😅😅😅

Profilbild von 🦉Blessed Zubby ☝🏻🌟🧘🏾‍♂️
🦉Blessed Zubby ☝🏻🌟🧘🏾‍♂️vor 2 Jahren

It seems like @instablog9ja sabi me for real life why you dey video me 😂😂😂😂

Profilbild von Pharmacist of Value💊🩺
Pharmacist of Value💊🩺vor 2 Jahren

Which stomach this Glutton wan put all these thing he Dey pack

Profilbild von Mayor_of_Pakistan
Mayor_of_Pakistanvor 2 Jahren

Money way I de spend on my bae na today I go chop am

Profilbild von Napupu2wits
Napupu2witsvor 2 Jahren

Even if it's his last meal before facing the firing squad, it's still too much. That's more like suicide.

Profilbild von Chizoba Ugwuagbo
Chizoba Ugwuagbovor 2 Jahren

Wetin be this?

Profilbild von Truelife Dennis
Truelife Dennisvor 2 Jahren

Where be the location

Profilbild von onyebuchi Emmanuel ogugua
onyebuchi Emmanuel oguguavor 2 Jahren

This is his ex weeding nothing u can tell me

Profilbild von Minabest
Minabestvor 2 Jahren

No dey pity food because hunger no get joy atall.

Profilbild von AYO
AYOvor 2 Jahren

Guy na wetin you fit do be this💯 @DrizzGeorge

Profilbild von ify umeokeke
ify umeokekevor 2 Jahren

Bros how far #PorDeeUniverse #perletti

Profilbild von Tolulope
Tolulopevor 2 Jahren

When last did he eat ?

Profilbild von SB🦅
SB🦅vor 2 Jahren

😂

Profilbild von Rayshot
Rayshotvor 2 Jahren

AWe do meet

Profilbild von Animatrix Realm
Animatrix Realmvor 2 Jahren

Bro is hungry 🤣🤣

Profilbild von ClassicWeb
ClassicWebvor 2 Jahren

For food only

Profilbild von Ballad’s of Rex Khalifa🤴🦁🔞
Ballad’s of Rex Khalifa🤴🦁🔞vor 2 Jahren

My brother eat oh, house nor good 😂

Profilbild von Kasoa Tom Cruise 🇿🇦❤️
Kasoa Tom Cruise 🇿🇦❤️vor 2 Jahren

This is @KuameOliver_ 😂😂😂

Profilbild von kubiat-abasi 🪄
kubiat-abasi 🪄vor 2 Jahren

Send location mk I go confirm ahm

Profilbild von alrightlove777
alrightlove777vor 2 Jahren

wish I can eat this much in one meal

Profilbild von Minabest
Minabestvor 2 Jahren

This guy came prepared,anywhere you see food chop like this because naija don hard.

Profilbild von Creativemind
Creativemindvor 2 Jahren

Omo this bro is really prepared

Profilbild von Elina
Elinavor 2 Jahren

He came prepared

Profilbild von Drizzy
Drizzyvor 2 Jahren

Na like this ah wan chop for my ex wedding Ahjey

Profilbild von Bòdá Àlàní
Bòdá Àlànívor 2 Jahren

Toor 😂

Profilbild von MR T
MR Tvor 2 Jahren

And he’s still coming back for the second plate

Profilbild von Malcom Burner 🔥
Malcom Burner 🔥vor 2 Jahren

Don’t you eat at home Why would you do this

Profilbild von yung gaga
yung gagavor 2 Jahren

ON MY WAY

Profilbild von Ajayi ayobami
Ajayi ayobamivor 2 Jahren

Ah!is it last supper?🤣

Profilbild von Ifeoluwa💋
Ifeoluwa💋vor 2 Jahren

Nothing whey you fit tell me. Nah her Ex wedding he dey. Baba don spend tire for him head before dem break up. He’s trying to recover 😂😂

Profilbild von premacy1
premacy1vor 2 Jahren

Bro never chop since last week

Profilbild von Anikezie Emmanuel Chukwuemeka
Anikezie Emmanuel Chukwuemekavor 2 Jahren

No shame at all

Profilbild von Lui
Luivor 2 Jahren

LoL 😂😂😂

Profilbild von Rayshot
Rayshotvor 2 Jahren

God

Ähnliche Videos