Loading video...
Video Failed to Load
Bro cooked unexpected cooking 🙆😂
50,954 views • 8 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

"If we dy write exam you dy cover your book, to survive in life you dy open kpekus" nawa o😂

Amaka wey dey cover book 😂😭

I Didn't see that coming.. The guy is good in this comedy thing 😂 😂

Head girl cover book for exam, come dey open kpekus for life 🤣

Must he insult women in his content everytime? Weird guy

I am still waiting for the funny part, I don’t see anything creative about this guy

Amaka wey dey cover book 😂

is the funny part on YouTube or something?

I didn’t see that coming 😭😭😭

The keenyan wrist band

Bro brought RPG to a gun fight 😂

Na this kind food i dey like

E shock me self 😂😭😭

Didn’t see it coming 😂

Wetin funny pass na d end wey dem dey dance and big guy don mess! 😂🤣😂

Baba Beji mouth nor good at all...... This guy skit too dey make sense.... I wonder why he nor dey go viral

Good

E enter ooo 😂 😂

😄😄😄😄

He cooked ngl

Eii it was hard 🤣

the hole wey she dey price na she dig am???

@CallmeSpazee

50k for Wetin 😂🤣😂🤣🤣

😂🤣😂

Omg 😳 cooked 💔

Let him cook

Na only poor man dey patronise street hawkers... That's why dem go remain poor and poorer

Lmao, “50k for Wetin” 😂

ewo

Weerey don spoil market for them that night 😂😂😂

😂😂😂
