Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Bro cooked unexpected cooking 🙆😂

51,039 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля J I M M Y
J I M M Y8 месяцев назад

"If we dy write exam you dy cover your book, to survive in life you dy open kpekus" nawa o😂

Фото профиля $ilva 💸
$ilva 💸8 месяцев назад

Amaka wey dey cover book 😂😭

Фото профиля Praise 🇨🇳
Praise 🇨🇳8 месяцев назад

I Didn't see that coming.. The guy is good in this comedy thing 😂 😂

Фото профиля Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬8 месяцев назад

Head girl cover book for exam, come dey open kpekus for life 🤣

Фото профиля Olori🍒
Olori🍒8 месяцев назад

Must he insult women in his content everytime? Weird guy

Фото профиля ว໐ē
ว໐ē8 месяцев назад

I am still waiting for the funny part, I don’t see anything creative about this guy

Фото профиля Mide ❤️🥰
Mide ❤️🥰8 месяцев назад

Amaka wey dey cover book 😂

Фото профиля Broken
Broken8 месяцев назад

is the funny part on YouTube or something?

Фото профиля Ella😍
Ella😍8 месяцев назад

I didn’t see that coming 😭😭😭

Фото профиля Nesh Nesh
Nesh Nesh8 месяцев назад

The keenyan wrist band

Фото профиля Kel Castle
Kel Castle8 месяцев назад

Bro brought RPG to a gun fight 😂

Фото профиля KACHI 🎎
KACHI 🎎8 месяцев назад

Na this kind food i dey like

Фото профиля D3VID 🐢
D3VID 🐢8 месяцев назад

E shock me self 😂😭😭

Фото профиля 𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾
𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾8 месяцев назад

Didn’t see it coming 😂

Фото профиля Bigbully
Bigbully8 месяцев назад

Wetin funny pass na d end wey dem dey dance and big guy don mess! 😂🤣😂

Фото профиля Power
Power8 месяцев назад

Baba Beji mouth nor good at all...... This guy skit too dey make sense.... I wonder why he nor dey go viral

Фото профиля believe2dancer🕺
believe2dancer🕺8 месяцев назад

Good

Фото профиля SALMAN👑
SALMAN👑8 месяцев назад

E enter ooo 😂 😂

Фото профиля peace boy
peace boy8 месяцев назад

😄😄😄😄

Фото профиля Henzzy
Henzzy8 месяцев назад

He cooked ngl

Фото профиля Big MEKA💜🦅
Big MEKA💜🦅8 месяцев назад

Eii it was hard 🤣

Фото профиля KASEY🦅
KASEY🦅8 месяцев назад

the hole wey she dey price na she dig am???

Фото профиля DkinG⚡️
DkinG⚡️8 месяцев назад

@CallmeSpazee

Фото профиля Daniel Egwu
Daniel Egwu8 месяцев назад

50k for Wetin 😂🤣😂🤣🤣

Фото профиля rexford collier
rexford collier8 месяцев назад

😂🤣😂

Фото профиля ME-AMAROYAL
ME-AMAROYAL8 месяцев назад

Omg 😳 cooked 💔

Фото профиля Nana_Appiah🇨🇭🇬🇭
Nana_Appiah🇨🇭🇬🇭8 месяцев назад

Let him cook

Фото профиля Òmínírá LOmo
Òmínírá LOmo8 месяцев назад

Na only poor man dey patronise street hawkers... That's why dem go remain poor and poorer

Фото профиля Chilling
Chilling8 месяцев назад

Lmao, “50k for Wetin” 😂

Фото профиля Philip
Philip8 месяцев назад

ewo

Фото профиля KOREDÉ🤍
KOREDÉ🤍8 месяцев назад

Weerey don spoil market for them that night 😂😂😂

Фото профиля future savage
future savage8 месяцев назад

😂😂😂

Похожие видео