Loading video...
Video Failed to Load
Bro cooking is on another level. wtf!! ๐โโ๏ธ๐๐
35 Comments

From covering papers in exams to opening kpekus ๐

Na early hour u go, price go high . Go back for late hour price go drop. But dem fit don select the one way better pass sha o

Iswr na yahoo Boyz cause all this nonsense

Howโs this cooking ๐๐๐ Not funny Itโs lazy writing ๐

Head girl ๐ she go sabi give head๐

โNow to survive in life you Dee openโฆโ that line won kill me ๐ญ

Return match wey bahd. I like this

@Abdulmuizz96011 The girl say na โโwhich kin bad market be thisโโ ๐๐คฃ

Olodo uprising is insane because this video is just stupid and not funny at all

Mehh man was on different level I cried!! ๐๐

This guy nur funny at all

77k you be corper? ๐คฃ Amaka wey close book for school dey open kpekus to survive life

Na the way he bend trouser talk โno worry you go cryโ dey kill me pass๐คฃ๐คฃ

It takes a lot of courage to stand on those streets

77k Why she no kukuma wait for next batch follow go service ๐๐ญ

I detest contents like this. We promote "you wey be headgirl before con dey do ashawo" insults and we're surprised when the young ones don't value education. It's a sorry case.

If you reason am well, this thing na extortion oh.

Ahh she say u go get money u wan release ๐๐ so as I deh like this I no get permission to release ๐ญ

Amaka go cry wetin no good

The guy dey talk oo ๐ญ

Edit too much abeg.

I donโt like this guy skit. Not funny and all his skit are always dry He too dey mumu joor Especially the one he do shoot inside family house like this.

But these girls dey get mind ooo... Even teachers for this economy no chop 50k But to knack release, them go charge 50k. No be them get House, them no go give you food or water. No refreshments but na 50k them dey charge. Women life sweet ooo. I see why all of them dey do os

I donโt understand. What are they doing there if they insulting them but they are there for same business

I didn't find this funny how is it cooking

That Jesus wey geh geh dey shout put hand for head so dey kill me bro ๐ญ๐ญ๐ญ

Head girl Way de give head

Baba just decide to burn the whole kitchen ๐๐๐

She cover book open kpekus ๐๐๐

This second guy nah Chef. He cook better insult for each of them

Me enjoying my soapy since I can't afford 50k๐

I stand in any means to survival if na to open kepus to survive no problem

Na the same doctor now

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ @Iamsujisky

Whenever you see cliton Joshua know that brotherhood wins
