Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Bro cooking is on another level. wtf!! ๐Ÿ™†โ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

601,953 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Ayoola๎จ€
Ayoola๎จ€vor 1 Monat

From covering papers in exams to opening kpekus ๐Ÿ˜‚

Profilbild von crown twice
crown twicevor 1 Monat

Na early hour u go, price go high . Go back for late hour price go drop. But dem fit don select the one way better pass sha o

Profilbild von brandonayoola
brandonayoolavor 1 Monat

Iswr na yahoo Boyz cause all this nonsense

Profilbild von FATE
FATEvor 1 Monat

Howโ€™s this cooking ๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’ Not funny Itโ€™s lazy writing ๐Ÿ˜’

Profilbild von Courage of Lagos ๐Ÿซ†๐Ÿ’™โค๏ธ
Courage of Lagos ๐Ÿซ†๐Ÿ’™โค๏ธvor 1 Monat

Head girl ๐Ÿ˜‚ she go sabi give head๐Ÿ˜‹

Profilbild von ๐•EUS
๐•EUSvor 1 Monat

โ€œNow to survive in life you Dee openโ€ฆโ€ that line won kill me ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Busayomi The Blessed One ๐Ÿ—ฝ
Busayomi The Blessed One ๐Ÿ—ฝvor 1 Monat

Return match wey bahd. I like this

Profilbild von Abundance
Abundancevor 1 Monat

@Abdulmuizz96011 The girl say na โ€˜โ€™which kin bad market be thisโ€™โ€™ ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von mimi โท โŸญโŸฌ๐Ÿชญ โŠ™โŠโŠœ
mimi โท โŸญโŸฌ๐Ÿชญ โŠ™โŠโŠœvor 1 Monat

Olodo uprising is insane because this video is just stupid and not funny at all

Profilbild von AbusingDgram ๐Ÿ€
AbusingDgram ๐Ÿ€vor 1 Monat

Mehh man was on different level I cried!! ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von Bryan
Bryanvor 1 Monat

This guy nur funny at all

Profilbild von PRIME_SOCHi(FootballHeritage)๐Ÿช–๐Ÿ†
PRIME_SOCHi(FootballHeritage)๐Ÿช–๐Ÿ†vor 1 Monat

77k you be corper? ๐Ÿคฃ Amaka wey close book for school dey open kpekus to survive life

Profilbild von T๏ฃฟ6y48๐Ÿ’ซ๐“ƒต
T๏ฃฟ6y48๐Ÿ’ซ๐“ƒตvor 1 Monat

Na the way he bend trouser talk โ€œno worry you go cryโ€ dey kill me pass๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Matumbwe Joelo๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ฌ
Matumbwe Joelo๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ฌvor 1 Monat

It takes a lot of courage to stand on those streets

Profilbild von Pheluzee
Pheluzeevor 1 Monat

77k Why she no kukuma wait for next batch follow go service ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Ajypsin
Ajypsinvor 1 Monat

I detest contents like this. We promote "you wey be headgirl before con dey do ashawo" insults and we're surprised when the young ones don't value education. It's a sorry case.

Profilbild von Lucifer
Lucifervor 1 Monat

If you reason am well, this thing na extortion oh.

Profilbild von Im_Just_Me
Im_Just_Mevor 1 Monat

Ahh she say u go get money u wan release ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ so as I deh like this I no get permission to release ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von WONDERS ๐Ÿ”ฅ๐Ÿฅถ
WONDERS ๐Ÿ”ฅ๐Ÿฅถvor 1 Monat

Amaka go cry wetin no good

Profilbild von โœžDMLโœž
โœžDMLโœžvor 1 Monat

The guy dey talk oo ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Akรญnbแปฬ€bแปฬlรก
Akรญnbแปฬ€bแปฬlรกvor 1 Monat

Edit too much abeg.

Profilbild von kunmi
kunmivor 1 Monat

I donโ€™t like this guy skit. Not funny and all his skit are always dry He too dey mumu joor Especially the one he do shoot inside family house like this.

Profilbild von Mephistopheles: D'mon
Mephistopheles: D'monvor 1 Monat

But these girls dey get mind ooo... Even teachers for this economy no chop 50k But to knack release, them go charge 50k. No be them get House, them no go give you food or water. No refreshments but na 50k them dey charge. Women life sweet ooo. I see why all of them dey do os

Profilbild von Gaius Keller โ˜”๏ธ
Gaius Keller โ˜”๏ธvor 1 Monat

I donโ€™t understand. What are they doing there if they insulting them but they are there for same business

Profilbild von Leah
Leahvor 1 Monat

I didn't find this funny how is it cooking

Profilbild von Clyde Bestman
Clyde Bestmanvor 1 Monat

That Jesus wey geh geh dey shout put hand for head so dey kill me bro ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von LASTUNSULLIED1
LASTUNSULLIED1vor 1 Monat

Head girl Way de give head

Profilbild von Rom Baro
Rom Barovor 1 Monat

Baba just decide to burn the whole kitchen ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von SMARTX231
SMARTX231vor 1 Monat

She cover book open kpekus ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Remote Jobs with Shocking Prof
Remote Jobs with Shocking Profvor 1 Monat

This second guy nah Chef. He cook better insult for each of them

Profilbild von Sango Mwesigwa
Sango Mwesigwavor 1 Monat

Me enjoying my soapy since I can't afford 50k๐Ÿ˜‚

Profilbild von Yunggram77
Yunggram77vor 1 Monat

I stand in any means to survival if na to open kepus to survive no problem

Profilbild von Olobakay
Olobakayvor 1 Monat

Na the same doctor now

Profilbild von Femi Holder ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Femi Holder ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Monat

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ @Iamsujisky

Profilbild von Amira aldahab
Amira aldahabvor 1 Monat

Whenever you see cliton Joshua know that brotherhood wins

ร„hnliche Videos