Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Bro cooking is on another level. wtf!! 🙆‍♂️😂😂

601,953 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

Ayoola profil fotoğrafı
Ayoola1 ay önce

From covering papers in exams to opening kpekus 😂

crown twice profil fotoğrafı
crown twice1 ay önce

Na early hour u go, price go high . Go back for late hour price go drop. But dem fit don select the one way better pass sha o

brandonayoola profil fotoğrafı
brandonayoola1 ay önce

Iswr na yahoo Boyz cause all this nonsense

FATE profil fotoğrafı
FATE1 ay önce

How’s this cooking 😒😒😒 Not funny It’s lazy writing 😒

Courage of Lagos 🫆💙❤️ profil fotoğrafı
Courage of Lagos 🫆💙❤️1 ay önce

Head girl 😂 she go sabi give head😋

𝕏EUS profil fotoğrafı
𝕏EUS1 ay önce

“Now to survive in life you Dee open…” that line won kill me 😭

Busayomi The Blessed One 🗽 profil fotoğrafı
Busayomi The Blessed One 🗽1 ay önce

Return match wey bahd. I like this

Abundance profil fotoğrafı
Abundance1 ay önce

@Abdulmuizz96011 The girl say na ‘’which kin bad market be this’’ 😂🤣

mimi ⁷ ⟭⟬🪭 ⊙⊝⊜ profil fotoğrafı
mimi ⁷ ⟭⟬🪭 ⊙⊝⊜1 ay önce

Olodo uprising is insane because this video is just stupid and not funny at all

AbusingDgram 🏀 profil fotoğrafı
AbusingDgram 🏀1 ay önce

Mehh man was on different level I cried!! 😂💔

Bryan profil fotoğrafı
Bryan1 ay önce

This guy nur funny at all

PRIME_SOCHi(FootballHeritage)🪖🏆 profil fotoğrafı
PRIME_SOCHi(FootballHeritage)🪖🏆1 ay önce

77k you be corper? 🤣 Amaka wey close book for school dey open kpekus to survive life

T6y48💫𓃵 profil fotoğrafı
T6y48💫𓃵1 ay önce

Na the way he bend trouser talk “no worry you go cry” dey kill me pass🤣🤣

Matumbwe Joelo🇺🇬🇺🇬 profil fotoğrafı
Matumbwe Joelo🇺🇬🇺🇬1 ay önce

It takes a lot of courage to stand on those streets

Pheluzee profil fotoğrafı
Pheluzee1 ay önce

77k Why she no kukuma wait for next batch follow go service 😂😭

Ajypsin profil fotoğrafı
Ajypsin1 ay önce

I detest contents like this. We promote "you wey be headgirl before con dey do ashawo" insults and we're surprised when the young ones don't value education. It's a sorry case.

Lucifer profil fotoğrafı
Lucifer1 ay önce

If you reason am well, this thing na extortion oh.

Im_Just_Me profil fotoğrafı
Im_Just_Me1 ay önce

Ahh she say u go get money u wan release 😂😂 so as I deh like this I no get permission to release 😭

WONDERS 🔥🥶 profil fotoğrafı
WONDERS 🔥🥶1 ay önce

Amaka go cry wetin no good

✞DML✞ profil fotoğrafı
✞DML✞1 ay önce

The guy dey talk oo 😭

Akínbọ̀bọ́lá profil fotoğrafı
Akínbọ̀bọ́lá1 ay önce

Edit too much abeg.

kunmi profil fotoğrafı
kunmi1 ay önce

I don’t like this guy skit. Not funny and all his skit are always dry He too dey mumu joor Especially the one he do shoot inside family house like this.

Mephistopheles: D'mon profil fotoğrafı
Mephistopheles: D'mon1 ay önce

But these girls dey get mind ooo... Even teachers for this economy no chop 50k But to knack release, them go charge 50k. No be them get House, them no go give you food or water. No refreshments but na 50k them dey charge. Women life sweet ooo. I see why all of them dey do os

Gaius Keller ☔️ profil fotoğrafı
Gaius Keller ☔️1 ay önce

I don’t understand. What are they doing there if they insulting them but they are there for same business

Leah profil fotoğrafı
Leah1 ay önce

I didn't find this funny how is it cooking

Clyde Bestman profil fotoğrafı
Clyde Bestman1 ay önce

That Jesus wey geh geh dey shout put hand for head so dey kill me bro 😭😭😭

LASTUNSULLIED1 profil fotoğrafı
LASTUNSULLIED11 ay önce

Head girl Way de give head

Rom Baro profil fotoğrafı
Rom Baro1 ay önce

Baba just decide to burn the whole kitchen 😂😂😂

SMARTX231 profil fotoğrafı
SMARTX2311 ay önce

She cover book open kpekus 😂😂😂

Remote Jobs with Shocking Prof profil fotoğrafı
Remote Jobs with Shocking Prof1 ay önce

This second guy nah Chef. He cook better insult for each of them

Sango Mwesigwa profil fotoğrafı
Sango Mwesigwa1 ay önce

Me enjoying my soapy since I can't afford 50k😂

Yunggram77 profil fotoğrafı
Yunggram771 ay önce

I stand in any means to survival if na to open kepus to survive no problem

Olobakay profil fotoğrafı
Olobakay1 ay önce

Na the same doctor now

Femi Holder 🇳🇬 profil fotoğrafı
Femi Holder 🇳🇬1 ay önce

🤣🤣🤣🤣 @Iamsujisky

Amira aldahab profil fotoğrafı
Amira aldahab1 ay önce

Whenever you see cliton Joshua know that brotherhood wins

Benzer Videolar