ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Bro created a villain ๐๐๐
193,013 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Waray think say Asherkine don visits her ๐. Ladies too like free money. Ogbeni sell banana for me jare ๐

The ending ๐๐๐

She didn't see it coming ๐๐

He created and villian and all but wetin me I wan know first na say where them dey sell banana 1k? E get wetin I wan check

Why she dey vex to sell her market ๐๐

I go collect my money back with her teeth like Rottweiler own so

We almost forgive brr in heaven , then gen archangel Gabriel said wait! Watch it to the end โฆ Brr we don print ur hell ticket down oo ,, VVIP lon lo ๐น๐น

She think say na Asherkine ๐น

Na Lawanson be this sha

Woman and money no worry ๐

This girl go sabi gborg ooo ๐

I wonโt tell you much, we are ending the year already, this can be an uplift for you to make some cash from that trading ๐ง๐ฝโ ๏ธ

This is actually not nice she already doesnt trust you sef stop pranking people all in the name of creating content , they Dey find Weytin to chop too

Who noticed when she said โmorope e fe funmi lowo niโ๐

๐๐

๐ Zainab

Why she come dey vex ๐๐๐

How many of you watched her say โMo ro pe e fun mi niโ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I do this to my sister all the time ๐๐ I will randomly send her money and wait for her to say thank you before I go tell her say I wan use am buy something from her ๐๐

God bless that brother

They like free things.... Almajiri

You dey work still dey look forward for free money. God forbid. Why do you even expect someone to give you money freely without enterprise? Doesnโt make sense.

She wan reap where she no sow ๐๐๐๐๐

๐๐

@damiilarey

She think say she don meet asherkine junior ๐

If this one give you head Then go scrape your cap comot ๐ฝ

Nah lie, they know each other๐

Lol wetin she expect Aunty give me change ๐คฃ๐คฃ

But why

Put the nanas in the bag girl

Asher-Kineโ Asher-Wickedโ

Lora for lora abi how una dey talk am ๐๐คง๐คง
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Bro created a loophole in his own restrictions and exploited it ๐ญ๐
Ambar
224,266 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
