Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Bro did that and walked away😂😂

2,180,879 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Ade
Adevor 1 Jahr

If you know street football u will understand why he walk away 🤣🤣🤣

Profilbild von NoShaveLife
NoShaveLifevor 2 Jahren

Tag someone! 😂💯 Check out our shop here >>

Profilbild von 💡ŁUX ł₦ ₸E₦EBƦł$🕯️
💡ŁUX ł₦ ₸E₦EBƦł$🕯️vor 1 Jahr

He know say him leg fit dislocate before match end if that egbon dey vindictive 🤣

Profilbild von Senior Man🦈
Senior Man🦈vor 1 Jahr

Dem don bring out the inner ram for the werey wey dey do video.

Profilbild von 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 1 Jahr

Nothing for make me play ball with that guy again 🤣😂

Profilbild von BETWIZAD.COM
BETWIZAD.COMvor 1 Jahr

Why that one dey shout like goat wey chop soda 😆🤣

Profilbild von Idan Federal
Idan Federalvor 1 Jahr

Na street football unsaid rules if he wait he no go waka reach house

Profilbild von MayGist
MayGistvor 1 Jahr

The young boy is a good player

Profilbild von 𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️
𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️vor 1 Jahr

He’s already the man of the match. Make e walk away before Egbon break e leg

Profilbild von Milan
Milanvor 1 Jahr

He did that to uncle adugbo 😂😂

Profilbild von LEGEND💫🇳🇬🇨🇳🏴󠁧󠁢󠁳󠁣󠁴󠁿
LEGEND💫🇳🇬🇨🇳🏴󠁧󠁢󠁳󠁣󠁴󠁿vor 1 Jahr

He had to run incase heavy tackle dey come... Lol 🤣

Ähnliche Videos