Loading video...
Video Failed to Load
Bro did that and walked away😂😂
2,181,074 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Ade1 year ago
If you know street football u will understand why he walk away 🤣🤣🤣

NoShaveLife2 years ago
Tag someone! 😂💯 Check out our shop here >>

💡ŁUX ł₦ ₸E₦EBƦł$🕯️1 year ago
He know say him leg fit dislocate before match end if that egbon dey vindictive 🤣

Senior Man🦈1 year ago
Dem don bring out the inner ram for the werey wey dey do video.

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 year ago
Nothing for make me play ball with that guy again 🤣😂

BETWIZAD.COM1 year ago
Why that one dey shout like goat wey chop soda 😆🤣

Idan Federal1 year ago
Na street football unsaid rules if he wait he no go waka reach house

MayGist1 year ago
The young boy is a good player

𝗟𝗔𝗩𝗜𝗗𝗔 𝗕𝗢𝗬 ☘️1 year ago
He’s already the man of the match. Make e walk away before Egbon break e leg

Milan1 year ago
He did that to uncle adugbo 😂😂

LEGEND💫🇳🇬🇨🇳🏴1 year ago
He had to run incase heavy tackle dey come... Lol 🤣

