Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bro had only one job ๐ญ๐ญ๐
2,139,409 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
61 Kommentare

Bold of you to think he's not doing the job off camera

This one wey dey do like dodoyo for back so?

You think say na wizkid wey no get coordination if he dey around woman? Lol ๐

See as you cook machala ๐

Lol ๐

Person wey dey avoid lawsuit

Who wan sue am for rocking her back? ahh๐ณ๐ญ

Woman never perform magic for you before na why

Only 1 job ๐๐ฅฒ๐ฅฒ

And he fumbled it

@damylareee ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ wisdom

If they ainโt dating he canโt touch his bossโs person anyhow bro

Whoโs the boss ?๐ณ

Ainโt that Davidoโs cuz?

If youโre here, letโs be moots, follow me I fw back ๐บ

Is he the brother or something ๐คฃ๐คฃ๐คฃ why they far away from one another hahaha

Theyโre not ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He knows what heโs doing sha

@shalomdfirst Real oh

@iKellyBoyd Davido after executing him:

@iKellyBoyd OBO no be that kind person ๐

@iKellyBoyd Person wey una dey gather disrespect He should be wicked this year ๐

๐๐

E get why ๐๐คฃ

AND HE FAILED WOEFULLY

Brotherhood is not proud of him

The dance is annoying meee Bro you had 1 job ๐ญ

Who cares about his dance ?๐ญ

Exactly ๐๐

You know whether woman don spoil him life before

He go try am ke

Dude ain't getting distracted this year

Omo this work pass one Job nau

He no gree put chest make e no go burst ๐

๐๐๐

Make e touch davido cousin abi na im artist sef?

But Davido na good person, I never see am punish anybody before

Not like say e deh punish person ohh, but you gatz respect anything weh be im business

Yeah yeah that one na norms sha

Make we connect, chale

So una expect am to hold Oga sister Yanch ๐คฃ๐

Geh geh ๐ญ๐ญ

Chaii I been think say he go tap am like that viral girl own

This one ke, na fear fear ๐ญ๐

๐ญ๐ญ

Bro was like, this is my sister ๐

๐๐

Ah.. No be shade be that?

According to the poster, he had a job to grind up that booty and do all that steamy stuff but instead he chose to do the opposite. He didnโt, he chose his peace of mind over social media validation. He chose RIGHT even tho the silly brotherhood presumes he failed. Thatโs the world we live in today where you get cheered for doing wrong things and get bashed for doing the right thing.

Sell am

Make una dey learn to comot eye for una friends sisters....

Bro really messed up ๐

@TheSilvapr He respected her now heโs a real man

make he no even try anything funny sef ๐ญ๐ญ๐

You wan comot work from him mouth ๐๐

Nothing go sup, he too dey fear

๐๐๐

And he fuck up

Omo nah to hold that yansh o

Use am play ๐
