Loading video...
Video Failed to Load
Bro is doing everything to avoid selling charger.😆
74,191 views • 3 days ago •via X (Twitter)
38 Comments

Nah this can setting my mama want make i dey

I prefer this 100 times than going to club!.

Your mama no like this settings reach my mama

My own na chosen woman no go beg

You will be surprised how educated ones will still call him daddy and pay or drop money in the name of prayers

If God give this boy Hunger, he go kpai ooh 😮😂

Make he go bible school first.

E no too sabi the work

is this what Arome meant will build our nation? At this point, our government needs to intervene and stop all these nonsense

Looks pretty much like it

You like the setting

🤣🤣🤣

“Give me hunger” Shey the hunger wey Tinubu give this foool never do am

😹 Why them dey always roar when them sey talk?

The animal is clueless of what to even say 🤣🤦♂️

Lord give me hunger.. for Tinubu regime???

When the hunger come, e go carry charger 😂😂😂😂😂

Nah, I cant be in such gathering. This is so cringe

Why's he sounding like a pig??

Our mumu that year 27yrs back ,, nothing changed in Christianity only ,,just alive of illusions without direction,, if you want to have direction in life,, dnt be a Christian or Muslim

Omachi ooooo, abeg na😆😆😆

Lol 😆 that guy na mugu see mouth

Charger na big money business if you sabi am

😹😹

Nah that hunger go kill am Small fraudster

Catarrh dey him throat? 😂

Maje una leave me abeg 😂

Remove the music na noise remain

And na illiterate oo , na only capacity he know

My mama go too like this boy for that immorality and masturbation wey him mention while gasping for breath

My own is ,does this regorious shouting scares the devil or God answer more if we shout at him because I don't get it

But why do so many religious people teach masturbation as a sin of the spirit ?

Stfu 🤣

Omoh the struggle 😪😫

Make he go find work do

Wetin him Dey talk sef Dey breathe like who eat pepper

Up and coming Arome 😂

Cry more

