Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bro lost home and away 😭
195,257 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

Mess up oh 😂😂

@FemmyVickky 😂😂

He dey overthink, the kind style i go use remove that boxer she no fit see am lailai

Shame go surround am like shield

Something wey he go flash mode comot the boxer with trouser sharp sharp 😅😅😅

This girl na iidiot.🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

I don die

😂😂😂

The guy just dey pressure himself, the babe wants him like mad cause they have been together way back. The babe will overlook those things. Besides why the guy dey fear, they are putting on the same thing. the babe cloth is sexy and his boxer got sexy holes too

Bro showed us his @## just to make us laugh 😂💔

Everywhere go first blurrrrr

Home and away lost all, gained nothing Maybe na why my mama talk say make I no dey follow girl be this

Me I go rock ham like that even claim it’s a new swag .. crazy boxers

Real ones can relate, the same have already happened to me back at the time in my teenage years

😂😂😂😂😂

😂😂😂

Just go start new life for sokoto

E better make u go Freetown than to wear dz sepukku na

Wetin be that girl handle abeg Warra cute smile

You messed up big time 😂😂

Never to be caught unfreshed no be just song ooo try dey follow the guideline everyday

Thankgod I didn't loose my lungs 😂

Chaii This kind thing eeh U no go like meet those gals again in ur life ajehhh 😆😆

Off the sock & shoe together Off your trousers together with your boxer when the need arise.

His ass will be on the News before he even reach house 😂

Wtf bro let us down 😂😂 Fb bro

E get bro why bro😂 I can relate 🤣

the dog

Imagine going to the hospital unexpectedly and the nurse says you need an injection… meanwhile you’re wearing torn boxers and a worn out singlet. That’s when the real suffering starts. 😂

Why Bose Dey open all her teeth 😂

“I wanted to say it is heavy oh”😂😂😂😂😂😂😂😂

Omor big time mess up😂😂

I don laugh faint wake up 😂😂😂😂😭

I for comment wetin my eyes see one day for inside room with unexpected meetup... But I go soon reach 40years and my children done dey grow

Just tell her say you wan use rest room oga,,,pull boxer put for pocket wear only jean

Omo E go better make í no wear anything than to wear rag for body 🤦

Ejike na big ful + hediot! 🤣🤣🤣

I go commot sepuku 😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Bro lost his virginity and became a changed man 😭
M̷a̷̷g̷̷i̷̷k̷ 🗡️
17,730,001 Aufrufe • vor 3 Jahren
